Fear Fear

Lyrics
Una go fear fear, okay I say umunnamu dey here, okay now Una go fear fear Cus i dey show for your face I dey burst una ear Una go fear fear, okay I say umunnamu dey here, okay now Una go fear fear Cus i dey show for your face I dey burst una ear Okay I want to speak my mind Cus what I got to say is one of a kind Hmm its about that time To seat down and let DJ spanky rewind Okay, okay sit down for this lecture Umunnamu is about to take you on a venture Cus I got a story to tell from way back before The ladies start to ring my bell Ring ring, some say I smoke something Some people dem dey talk Say my teeth too dey rotten Hmmm, make I knot my button Cus this is the reason why I can't be forgotten From Ajao to Surulere, Festac I bad like that you see that your chick dey give you head start Hmm, plenty artists don dey hustle to blow But the dough no dey show Anyway odogu indo Una go fear fear, okay I say umunnamu dey here, okay now Una go fear fear Cus i dey show for your face I dey burst una ear Una go fear fear, okay I say umunnamu dey here, okay now Una go fear fear Cus i dey show for your face I dey burst una ear Bra I still dey speak my mind Cus wetin I dey talk fit blow una mind Like say e be joke iyo This industry full e dey choke iyo Some sit down dey judge me from a distance My fans dem dey crase when dey see me like for instance 2shotz sign your name on my page Oh my God is this you I can't stand on my legs Okay everybody cool down This year you go fear and im bringing you this new sound Umunnamu the name is a brand Rewind the CD you don't understand Anyway this journey or this venture Some people dem dey follow me Like say I be their mentor Everybody still dey hustle to blow But the dough no dey show Odogu still dey indo Una go fear fear, okay I say umunnamu dey here, okay now Una go fear fear Cus i dey show for your face I dey burst una ear Una go fear fear, okay I say umunnamu dey here, okay now Una go fear fear Cus i dey show for your face I dey burst una ear Una go fear fear, okay I say umunnamu dey here, okay now Una go fear fear Cus i dey show for your face I dey burst una ear Una go fear fear, okay I say umunnamu dey here, okay now Una go fear fear Cus i dey show for your face I dey burst una ear Anyi abiala bia k'anyi gawa, elu 2shotz umunnamu, lenu Anyi abiala bia k'anyi gawa elu Abia state, umunnamu, lelu Anyi abiala bia k'anyi gawa, elu 2shotz umunnamu, lenu Anyi abiala bia k'anyi gawa elu Abia state, umunnamu, lelu If dem no want make we sing Na dem sabi If dem no want make we shine Na dem sabi Who dem be, wey dem dey Who wey dem, wey dem dey Who dem be I never ready If dem no want make we sing Na dem sabi If dem no want make we shine Na dem sabi Who wey dem
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...