Na Dem Sabi

Lyrics
I just talk say make I do this rap small 2shotz (umunnamu) my name stand tall My style too dey jor E plenty gon Even pure water no plenty reach am At all People just dey follow, follow my game Some don try to pose near my fame Some don dey try to dutty my name The trybe na my family I no get shame I get flows wey you fit die for I don change to pidgin so no more *** That one no mean say I no fit *** The zip set, heba Make I no yan more I dope on tracks like I was baked low My songs dey alaba just becausе I talk so I no go surprise if this one don go I bust that place with my po po Oh no If dеy no one make we see Na dem sabi If dey no one make we shout Na dem sabi Who dem be, where dem dey Na dem sabi Where dem dey, who dem be Na dem sabi If dey no one make we see Na dem sabi If dey no one make we shout Na dem sabi Who dem be, where dem dey Na dem sabi Where dem dey, who dem be Na dem sabi Now I get my style and direction My pidgin flows get too much profession Before before I no get right dimension Now I get too many rhymes to mention Trybe records baby dat na my family Im loud and proud like That's my family One guy challenge me em say I no dey write well Get so many tight rhymes for you to bite Chew, swallow, lets make a U-turn And see how many bad belle people burn Down, upside, this my head dey strategize Plans for my daily bread 2ply talk say, 2shotz you no go sell But these days en don begin gel Well take this one and enjoy *** select am, now who's the rude boy 2shotz If dey no one make we see Na dem sabi If dey no one make we shout Na dem sabi Who dem be, where dem dey Na dem sabi Where dem dey, who dem be Na dem sabi If dey no one make we see Na dem sabi If dey no one make we shout Na dem sabi Who dem be, where dem dey Na dem sabi Where dem dey, who dem be Na dem sabi Okay right now Watch me get busy This na one of the trybe small efizi 2shotz off the hinges for shizzi Why don't you sort ***with *** When money no dey my friends leave me Now if I just yan dust dem go leave me Their eyes dey half shut Lips wide open As if dem don dey from my tight scoping My money miss road several occasions One original get several imitations No limitation for alaba market Cus wetin dey inside no be wetin dey the packet If dey no one make we see Na dem sabi If dey no one make we shout Na dem sabi Who dem be, where dem dey Na dem sabi Where dem dey, who dem be Na dem sabi If dey no one make we see Na dem sabi If dey no one make we shout Na dem sabi Who dem be, where dem dey Na dem sabi Where dem dey, who dem be Na dem sabi Na dem sabi Na dem sabi Who dem be, where dem dey Na dem sabi Where dem dey, who dem be Na dem sabi Na dem sabi Na dem sabi Na dem sabi
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...