Which Kain Nonsense

Lyrics
First of all no be everybody sabi rap And no be everybody sabi sing make we clap Second of all some sound like wanna be's with a pen If no be the boys then na the three men Listen up now Try a little bit to be yourself No be by force to be artist kill yourself I no go stop till all my yans will be felt Some of these guys dont understand this game Some of these guys just dey sound the same Thief bits and rhymes just to get thе fame If no be for God, I for don say your name And you to God somе artist just dey piss me off Tight beat and producer, the artist go dey talk They spoil show for boys and still dem go dey puff From now on men you enough is enough They say dem sabi rap Which kain nonsense be that Dem say thier song tap Which kain nonsense be that Dem say dem dey on top Which kain nonsense be that Dem know wetin be hip-hop Which kain nonsense be that You say you sabi rap Which kain nonsense be that You say your song tap Which kain nonsense be that You think you on top Which kain nonsense be that You know wetin be hip-hop Which kain nonsense be that Some kain Artists no get liver for stage Dem dey reach there they put the whole crowd for rage Afo hip-hop, come on you're doing more damage Forget respect, let's talk about paying homage I don tire To dey hear wack songs for radio I don tire Those songs they spoil my stereo I don tire Dem no even get good video And dem go dey pose like baba frayo They say dem sabi rap Which kain nonsense be that Dem say thier song tap Which kain nonsense be that Dem say dem dey on top Which kain nonsense be that Dem know wetin be hip-hop Which kain nonsense be that You say you sabi rap Which kain nonsense be that You say your song tap Which kain nonsense be that You think you on top Which kain nonsense be that You know wetin be hip-hop Which kain nonsense be that Trybe records The trybe Who you thought it was 2shotz
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...