Weda You Like Am

Lyrics
Mhhmmmm Whether you like am oh Yeah, eh Umunnamo Whether you like am Whether you no like am (2x) Nde wonu Muwa abiala Nde wonu Im from abia state Nna no dey wiat Nna no dey haste We scatter this place Me I no dey crase Nde wonu I came and conquered to rule hiphop Like the cool kid monster Cus me I no send Cus all man dey here I no dey quick vex but my guy You must fear Fear, you hear Shey you dеy see me Cus right now im doing this Una dey feel me All thеse DJ's dey play my CD Im a big boy Big toy you must believe me Yes oh cus life no easy I like to spend A mili, mili Like lil wizzy Umunnamo yes that's the effizi Anyi abiala Yes thats for shizzy Whether you like am Whether you no like am (2x) Nde wonu, eh Muwa abiala Nde wonu Bia k'anyi gawa Bia k'anyi lawa Eba anyi na la Ewehi ihe mega Ndi igbo cheta Well at this rate This music go dey put food for my plate Small boys now all of them dey feel like mate Dem go dey follow me from wey back till this date If fate no dey wash like magic Alaba go dey treat my case like *** I can stand it, why Cus I be red eye bandit But God no go gree So me sef bind it I bind it As we dey see me so I no fit go no me I go blow Everywhere that I go dem go dey holla my name oh Umunnnamo Whether you like am Whether you no like am (2x) My name is 2shotz The only pidgin rapper una know is too hot Alaba parades all of them too much Na me open their yansh to una is it not Na everybody dey go shop Dey find marketer before their album go drop This song na fullstop I drop non stop Every year I must chop As we dey see me so I no fit go down me I don blow Everywhere that I go I say my God don bless me Chineke mo Whether you like am Whether you no like am (6x)
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...