Intro

Album cover art for "Intro" by Timaya

Timaya - Rap

Intro

2 Plays

View Artist

Lyrics

They call me Timaya Just because I'm getting higher Make una leave me alone Say Timaya dey hot like fire Everybody call me Timaya Just because I'm getting higher Make una leave me alone Say Timaya dey hot like fire Yo brothers and sisters No time for anybody ooh even those time dey sef No space if space wan dey men No chance what of chance wan come dey men No vacancy my brother you know My name na Timaya Hot like fire na true story True story story

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found