Sanko

Album cover art for "Sanko" by Timaya

Timaya - Pop, Dancehall

Sanko

6.4K Plays

View Artist

Lyrics

[Intro] Habe Leggo [Verse 1] Some of them them a know me Some of them them no know me Some of them keep for me Everytime the people jonzing Some of them wanna wine for me Some of them boogie down for me Me love the way the ladies will whine for me Everybody now Leggo, eh Everybody eh I like the way you do it eh Uhn, my DJ say All my ladies whine am eh (leggo) See this girls them eh All my pumpum here you dey eh All the ladies where una dey Move your body to the beat eh [Chorus] Love me, love me Need me, need me All my ladies everybody them want me The sexy body girls they need me She say she love me, she love me She want me, yeah she want me All my pumpum everybody love me Sexy body girls everybody sanko See this girl dem hear me sanko People dem a feel me from the Sanko E don tey when I don dey go See the girl them a wan to dey hear me sanko Ahan! I bust the stereo See the people dem a fi feeling me like so Anywhere that I go, them want to go See right now me tell them my flow [Verse 2] I like the way them fit run pon All my ladies wanna jump on The ladies everybody wanna move on I like the way you step e just dey too follow, uhun Girls dem dey whine am All my homies dem a jump front The girls everybody dem a twist dem, uhun Everybody dance see See I like the way dem dey boogie down I like the way dem dey twist it down Me I like the way girls don whine it down Me I love them, me I love them I like the way them dey jump around Me I like the way them dey twist it down Me I love the way girls don whine it down I say me I love them, me I love them [Chorus] Love me, love me Need me, need me All my ladies everybody them want me The sexy body girls they need me She say she love me, she love me She want me, yeah she want me All my pumpum everybody love me Sexy body girls everybody sanko See this girl dem hear me sanko People dem a feel me from the Sanko E don tey when I don dey go See the girl them a wan to dey hear me sanko Ahan! I bust the stereo See the people dem a fi feeling me like so Anywhere that I go, leggo Ahan Them a ready now

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Timaya