Honey Na Money

Lyrics
Honey na money Money na honey Beauty in eyes of the beholder Baby girl I'm so bolder E I love you I love you I love you I can't understand ama be there I love you pass my mama Say I love you pass my papa yes so Na you be the reason why I no dey sleep everyday Honey na money Money na honey Baby girl you dey use me dey play o Everyday you dey play me wayo eh Tell me wetin dey Honey na money Money na honey Baby girl you dey use me dey play o Everyday you dey play talotalo eh I no understand o Because I no get money You don dey act so funny Because I no get money Baby girl you dey call me monkey Because say I no get money eh You no wan look at my place eh Which kind of life wey be this eh My people make una tell me eh It could be better than the most had ever lover Baby girl don't need approval You could be better than the most had ever lover Baby girl you just dey take me dey go eh Honey na money Money na honey Baby girl you dey use me dey play o Everyday you dey play me wayo eh Tell me wetin dey Honey na money Money na honey Baby girl you dey use me dey play o Everyday you dey play me wayo eh I no understand o When a woman need your money Eh my brother she go act so funny Eh because she want that money Eh my brother she go call you honey Honey na money Acting funny Eh my brother dem look so funny Eh my brother all na wayo eh my brother listen again It could be better than the most had ever lover Baby girl don't need approval It could be better than the most had ever lover Baby girl you just dey take me dey go eh Honey na money Money na honey Baby girl you dey use me dey play o Everyday you dey play me wayo eh Tell me wetin dey Honey na money Money na honey Baby girl you dey use me dey play o Everyday you dey play me wayo eh I no understand Honey na money Money na honey Eh everybody dem dey put am together everyday you dey play me wayo eh eh Eh money na honey honey honey na money I want the money na honey money na honey ai Honey na money Money na honey Baby girl you dey use me dey play o Everyday you dey play wayo eh I no understand o Money na honey So honey eh my brother dey put am to prayer eh Everyday you dey play me wayo eh Mo na leave some money Timaya na my name jare Honey na money Money na honey Everybody just put some money Everyday you dey play wayo eh I no understand Honey na money Money na honey Everyday dem dey play you wayo eh eh Honey na money Money na honey Everybody just need some money Everyday dem dey play you wayo eh eh I no understand o
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Timaya