Ebiola Papa

Album cover art for "Ebiola Papa" by Timaya

Timaya - Pop

Ebiola Papa

2 Plays

Duration: 2:36

View Artist

Lyrics

Hear me now Chulo eh Leggo vibe o Oh Lord don't leave my side my side Side my side my side my side Oh Lord don't leave my side My side my side my side my side Please God don't leave my side Side my side my side Oh Lord don't leave my side My side side my side my side Holy I came into this world and nobody hold me true If you no work my guy you no go chop oo for real The people wey dey laugh where dem dey dey Now dem dey hide for shame Eh Egberi father eh Say back inna the days dey tell me no bother ehh Nobody know when I live with Ebiola papa o Say right now everybody dem a call me odo true Say Mani papa o na Gracey papa oh right Na Ema papa oh say na Maya papa oh right Every time I dey come oh say the people dem dey shout o Na me be Zion papa oh nobody come my domot Oh Lord don't leave my side Oloun Oloun don't leave my side oh God Oh Lord don't leave my side My side my side my side my side Without you God I go high Oloun Oh Lord I swear I go die Please God don't leave my side My side side my side yeah I'm building up my self everyday Cause all these boys them no come to play Without you God I will go astray Me I no wan hear say water don pass garri eh Building up my self everyday Me I bring light like Michael Faraday Everywhere we go say we no come to play Me I no wan hear say water don pass garri eh Egberi father eh yeah Say back inna the days dem dey tell me no bother eh chulo eh Nobody know when I live with Ebiola papa oh Say right now everybody dem a call me odo oh Say Mani papa oh na Gracey papa oh Na Ema papa oh say na Maya papa oh Everytime I dey come oh say the people dem dey shout oh Na me be Zion papa oo nobody come my domot oh No Lord don't leave my side Oloun Side my side my side oh God Oh Lord don't leave my side My side my side my side my side Oloun God don't leave my side oh God Don't leave my side hello God don't leave my side eeh Don't leave my side Please God don't leave my side Oh Lord don't leave my side ee ah eh Hear me now All my life dem never thought that man will ever leave the ground Pick myself and I dust myself and know that I must leave the ground Oh my God I thank you so much cos you never let me down So nobody for this life wey go ever put me down Eh Egberi father yo right Say back inna the days say eyahme father yo Nobody know when I live with Ebiola papa oh Say right now every lady them a call me odo oh Say Mani papa o na Gracey papa oh Na Ema papa oh say na Maya papa oh Every time I dey come oh say the people dey shout o Na me be Zion papa o nobody come my domot o Please God don't leave my side My side my side I don't wanna go offside I don't want my ship to capsize Oh Lord don't leave my side If you leave my side that one na suicide yeah Oh Lord don't leave my side My side my side my side my side oh Leggo

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Timaya