Buru

Album cover art for "Buru" by Timaya

Timaya - Pop

Buru

0 Plays

Duration: 2:38

View Artist

Lyrics

Ooh aii Wetin dey save me na my most high Nothing can be bigger than my God Agam e buru hallelujah buru eh Para hallelujah para Wetin dey save me na the most high For this life nothing can be bigger than my God Agam e buru hallelujah buru eh Para hallelujah para Many people waiting for you to fail oh Dem go wait till them grow old oh Cos agam e buru hallelujah buru eh Para hallelujah para Many people dey pray make Timaya fail oh Dem go wait till them grow old oh Cos me agam e buru hallelujah buru eh Para hallelujah para Wetin dey save me na the most high Nothing can be bigger than my God Only you I put in all my trust oh That's why for this life me I can't ever give up oo No mind them eii eh Nana we eh mia kado eh Every time I leave you say I say Nothing can be bigger than my God oh For this life only you I put in all my trust oh Agam e buru hallelujah buru eh Para hallelujah para Nothing can be bigger than my God Only you I put in all my trust oh Agam e buru hallelujah buru eh Para hallelujah para Dem say I no go go far right Now I don dey go higher yeah Dem say I no go see front Whenever I come me I just dey drop fire chulo No mind them eh eh The people just dey envy Dem wan shut down chulo eh Telling me say I no go go far papi Me ah my name is not Lucifer ouh oh Nothing can be bigger than my God o For this life only you I put in all my trust oh Agam e buru hallelujah buru eh Para hallelujah para eh Aii aii yeh Nana we eh mia kado eh Ine bolo ine bolo i ne ye Agam e buru hallelujah

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Timaya