Wine Dey Go

Album cover art for "Wine Dey Go" by Terry G

Terry G - Pop

Wine Dey Go

2 Plays

Duration: 3:50

View ArtistView Album

Lyrics

The way you dey wine am go down You dey make me loose control Tile make you take am slow Cos omo you dey kill me so Omoge wine dey go Wine dey go I say wine dey go Wine dey go Omoge whine dey go Whine dey go Omo you dey kill me so Cahi sisi rora Mama fimi para Mo like bo se mura Mo dele ba e jo tara tara Ah tile je ka wapa Jen gbe lo sinu iyara Olomi mase yanga Ibadi re gbemi ro I say tile make you no hesitate Lets go lemme take you for a date Me and you make we regulate Wetin I mean sey I won penetrate Oya oh Omoge Oya oh Ah jen fowo ti nkan Kiwo fi owo ti nkan oh The way you dey wine am go down You dey make me loose control Tile make you take am slow Cos omo you dey kill me so Omoge wine dey go Wine dey go I say wine dey go Wine dey go Omoge whine dey go Whine dey go Omo you dey kill me so Oya time dey go Make you shake like tolo oh Chai you dey whine up your bozo bozo Omoge je ka dogo dogo dogo dogo You dey make me kolo That's why I dey dungolo dungolo Chai chai Make una hold me eh Hold me eh Because I don kolo Terry g you don kolo You make me won to mara mara Your match na one in a meka meka Wanye burumaya you dey make me Want to dey mara mara e *** whine eh Chai oritse whine eh Whine eh Oya tile tile whine eh Enter your swagger dey whine eh Oh eh free me now

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found