As E Dey Go

Lyrics
This one na matter Wey be sey e dey make me fold hand Wey be sey They want me to still dey halla Make me dey halla Intellectual mother fucker As e dey go eh Make ***** Make **** no jam your head Oh no no no no no no Make una coole your brain oh Nagode coole coole brain oh Chai make you cut of your chain Cut off Cut off Cut off your chain oh Bros make una coole coole brain Coole coole Coole coole brain Make una coole coole brain Coole coole Coole coole Coole coole brain oh What you get you gat to be fragrant I run there matter na to want to maintain Differentiate Omo for this game Omo if you no calculate you go loose eh You dey form sey you dey run the race Make you no forget sey I no dey the race Me I dey my own I dey roll up my game I dey go omo spiritual I dey run up my thing See see I no contest me and anybody We no follow to dey vex See enemies una go rest Omo no forget sey pepper e dey read Na me be the ginjah intellectual Wey I run the money matter You see me for this street don't bee f me If you beef me omo ama kan yin Ama kill you Make una coole your brain oh Nagode coole coole brain oh Chai make you cut of your chain Cut off Cut off Cut off your chain oh Bros make una coole coole brain Coole coole Coole coole brain Make una coole coole brain Coole coole Coole coole Coole coole brain oh
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...