Gbosa

Album cover art for "Gbosa" by Terry G

Terry G - Pop

Gbosa

2 Plays

View Artist

Lyrics

Terry g Gbosa All the bad belle people Gbosa Oya wuru wuru people Gbosa Awon to fe gba irawo mi lowo mi Gbosa Free I dey oh Gbosa *** Gbosa ***** Gbosa **** Na who won pour sand sand For my garri Chai to ba lo teri si teri si Ginger your swagger Oma pa e lori Sey na me wey dey sing song Dey sing song And everybody go dey craze For my own song Demma call me the king kong Omo omo make I *** Sun mi sun mi Bad belle dey want to sun mi Sun mi Ah dey want to kill me kill me But dem no fit to stop me stop me See omo everybody red come They want to dey ginjah Everybody want to dey ginjah the swagger But as we dey omo dem dey Halla for me right now ***** Terry g I go kill you Because sey omo you dey hooku I go chop you like fufu Cos I gat my hooku Free me now Gbosa All the bad belle people Gbosa Oya wuru wuru people Gbosa Awon to fe gba irawo mi lowo mi Gbosa Free I dey oh Gbosa Oya efa rodo Gbosa ***** Gbosa ****** **** from the backyard See See See as you dey roll men *** people won talk am for your flow men See **** Watch me wathc me Am on your television ***** You want to be like me Shine like me You want to carry my girl My black and gold You want to try to dey steal my show **** I say watch me Watch me Omo see *** for my silence All the bad belle people Gbosa Oya wuru wuru people Gbosa Awon to fe gba irawo mi lowo mi Gbosa Free I dey oh Gbosa **** Gbosa ***** Gbosa ****

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found