Thank U

Lyrics
I come here to say thank you Have come here to say thank you Oh oh See me I go live my life with una something Cos without you girl I no be nothing Baby come make I whisper you something I really wanna appreciate god thing See you get manners die Omo jo fit you die You be wife material O daju pe omo gidi nie Asepe ile ire loti jade See she don dey clean my sweat eh Omo I bow for your hair style eh If all tile fit be likе you eh Me I get consciеnce So baby I really just wanna say thank you For for all the love you showed to me I wanna thank you Aya I wanna thank you For being there for me girl Ose Girl you've always been so kind to me I wanna thank you For loving me You made me feel so real girl Modupe So I say nagode See this song wey I sing o No be for my tile alone oh Na for you wey dey feel my song Buy my song Rate my song People wey dey play my song For radio For tv Magazines wey dey commend me My daddy My mummy Ese gan Fun oun te se laye mi I thank god for all of you Wey dey encourage me to the full Wey dey make me to feel like sey I too good Eh twuale Una too much oh Una good die oh See una even make sense pass With una love una dey make me high I wanna thank you Aya I wanna thank you For being there for me oh Ose For showing me the love I need I wanna thank you For loving me You made me feel so real girl Modupe So I say nagode Naye naye dede naya ruma Naye dede naya ruma Lubu naye dede naya ruma See baby modupe o Modupe o Modupe o Ese gan ni o I wanna say thank you eh
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Producers
- Terry G