Luv U Sexy

Lyrics
Somebody look me eh Beg make una help me eh This love dey cheat me eh Tell me wetin I go do Ma fi ibadi e semi lese Kin mama loma je ete *** mi o ma fe se se Gat money so plenty to share Baby take it slow and steady Odogu the way you dey whine your belly It really really look so sexy Sexy so sey you love me You know that I lovе you I can't do without you Please can you be my baby And anything you want na im I go do you Girl you know that I lovе you Sexy I can never do without you I want to feel your body next to me Je ka lo Lemme show you sey I love you See terry g if you see this chick for the club Wey dey whine up her waist Wey dey make us dey go kolo mental Omo go kolo dun kolo Dun kolo Terry g dey go kolo mental Terry g if you see this chick for the club Wey dey whine up her waist Wey dey make us dey go kolo mental Omo go kolo dun kolo Oya baby je ka jo o Mae you show me the koko o Tile tile make you control o Make you go dey slow dey go Finally I llike you ding ding With the rope for your back I mean your g string Tile check me up make you feel My red thing Bling bilng bling Bling bling bling Sey you know that I love you I can't do without you Girl you be my baby Anything you want na im I go do you Girl you know that I love you Cos I can never do without you I want to feel your body next to me Je ka lo Lemme show you sey I love you Pretty girl you know that I love you Cos I can never do without you I want to feel your body next to me Je ka lo Lemme show you sey I love you See terry g if you see this chick for the club Wey dey whine up her waist Wey dey make us dey go kolo mental Terry g kolo mental Baby girl I wanna know you Am the big kid ayzee eyo Want want terry g to break your action I dey feel you I love you Come over let me rock your body Come close let me touch your body I wanna kiss you and caress you Hold your body Play with your body Adimadik is rocking you steady Anytime Anywhere Girl am ready I love you when you do the snake dance Move your belly and your waist line Move your body mafi para Mofe ko jo tara tara Ha ye on kami lara Taba fera oma dara See terry g if you see this chick for the club Wey dey whine up her waist Wey dey make us dey go kolo mental Omo go kolo dun kolo Dun kolo Terry g dey mental I dey ggo dun kolo Dun kolo Dun kolo Dun kolo Terry g if you see this chick for the club Wey dey whine up her waist Wey dey make us dey go kolo mental Ayzee you dey mental Girl you know that I love you Cos I can never do without you I want to feel your body next to me Je ka lo Lemme show you sey I love you Girl you know that I love you Cos I can never do without you I want to feel your body next to me Je ka lo Lemme show you sey I love you See ewo omo o shan o Wanbi let me take you to the moon Terry g say so Ayzee yo Terry g pon the beat See dey cheat me eh E jowo ema gba mi eh Ehhhhhhh
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Producers
- Terry G