Time

Lyrics
Time E no dey wait for person e For person e Time na im you go take to arrange Yourself eh Yourself eh First of all I for let una know who I be My name na terry g Dem dey call me teri si Free me Make una see this life wey me I dey live Wey me I dey live Am talking from experience So make una listen up listen up Make una listen to me еh See brother make you no downgrade And makе you no underrate eh Make you no underrate Always dictate time To do whatever you want to do So tomorrow go dey You no go regret yourself eh You no go regret yourself eh So make you takeit Take it Take it Take it Take it slow Bros take am slow In whatever you do Whatever you do You gat to take your time To do whatever you want to do See make you no gock yourself Asiko lo laye You gat to take your time To do whatever you want to do Chai oh eh Oh eh Chineke me Oh eh oh eh My brother take your time To do whatever you want to do If you want to make money e Owo You gat to take time eh Take time eh If you want to build good house You gat to take your time eh If you want to achieve your goal You gat to take your time eh Time na money But still you gat to take your time eh Chai eh Oh my bros Make you no rush yourself I know sey your blood e dey hot Like sey e dey for fire Even as e suppose be Like sey you don die eh You payi eh You no go dey talk about time oh So make you cool down cool your temper Bros eh bros No dey rush yourself You gat to take your time To do whatever you want to do Make you no gock yourself Cos asiko lo laye You gat to take your time To do whatever you want to do If you want to build good house eh If you want to buy good car Free me You gat to take your time In saving that money eh That money eh You no fit to do better thing Without you taking your time eh So my bros my sister Mama papa Take your time Take your time Oh eh Oh eh Oh eh Oh eh Oh eh Oh eh Wait for gods time eh Wait for god time eh Make you no rush yourself eh Oh eh Terry g say so Terry g pon the beat Lungu dey here so Free me now
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Producers
- Terry G