Ma Life

Lyrics
This is my life so make I live am The way I like So tell them to leave me alone Leave me alone oh See one thing that happen in life Is when you progress and people Start to vex Dem go want to put you For the distress This same people wey Be sey una dey flex No forget sey na for midnight una Don start to dey hustle for street To make money I still dey wonder why pеople Dey jealous mе Tell them to free me free me Is enough No make jealousy lead you to do Wetin you no won do Na true talk I dey tell you Obey it is for your own good Cos padi mi ika oda Ma ma soro oloro layi da o No waste time wey you suppose Take do better thing talk about me Cos it my life Anything wey dem like make dem talk Anything wey dem like make dem do Is my life Its my life Anything wey dem like make dem yarn Even if dem like make dem talk Is my life Anything wey dem like make dem talk Anything wey dem like make dem do Is gonna be alright Anything you do for your man Good or bad e get god See dem see you dey trek yesterday Like today wey you buy car All of dem dey vex Ehn ehn You go dey stay face to face But now wey you build house All of dem dey crazy But I com sey dem dey craze for you And dem go still come your party And chop your food Dem go smile and laugh with you For your back dem go yinmu yinmu Call you fool This kind paddy I no want eh Mi o fe ore tii o da o Get to the positive life oh No talk bad thing about your friend oh My brother una never hear sey The good thing you do reflect eh The time wey you suppose to dey Talk about use it Cos its my life Anything wey dem like make dem talk Anything wey dem like make dem do Its my life Anything wey dem like make dem yarn Even if dem like make dem frown Is my life Anything wey dem like make dem talk Anything wey dem like make dem do Is gonna be alright Sey anything you do for your man You go by to get the done Anything wey dem like make dem talk Anything wey dem like make dem do Its my life Anything wey dem like make dem yarn Even if dem like make dem frown Is my life Anything wey dem like make dem talk Anything wey dem like make dem do Is gonna be alright Sey anything you do for your man You go by to get the done Sey this kind life wey you dey live so No matter what you do them go talk oh But still I ask myself I be like this nau But I don't know Make dem leave me alone Eni ko fimi le lori stick mi E jen saaye mi bo sey wun mi o Anything wey dem like make dem talk Anything wey dem like make dem do Its my life Anything wey dem like make dem yarn Even if dem like make dem frown Is my life Anything wey dem like make dem talk Anything wey dem like make dem do Is gonna be alright Sey anything you do for your man You go by to get the done Anything wey dem like make dem talk Anything wey dem like make dem do Its my life Anything wey dem like make dem yarn Even if dem like make dem frown Is my life Anything wey dem like make dem talk Anything wey dem like make dem do Is gonna be alright Sey anything you do for your man You go by to get the done Eh alright now Id ca Do good oh Do good oh Make you listen now *** on the beat Terry g now **** Say is my life So let me live it the way I like it oh oh
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Producers
- Terry G