Otipe

Lyrics
Ladies and gentlemen Say this time am about to bring to you Terry g production Any girl wey dey form for you Tibe fun omo yen oh Omo yapa o The girl dey form sey She no dance with you Shile All na lie she dey demo for you Shile Bone that girl relocate another boo Tibe fun omo yen Omo yapa o The girl dey form sey She no dance with you Shile All na lie she dey demo for you Shile Bone that girl relocate another boo Tibе fun omo yen Omo yapa o Hello baby wetin dеy happen My name is terry They call me terry g Nice to meet you Nice to see you Hey girl you looking so sexy Please can I know you Love you Marry you I want to feel you Get to know you But yet you still dey fumble Wetin I go do to a girl like this The girl dey form sey She no dance with you Shile All na lie she dey demo for you Shile Bone that girl relocate another boo Tibe fun omo yen Omo yapa o The girl dey form sey She no dance with you Shile All na lie she dey demo for you Shile Bone that girl relocate another boo Tibe fun omo yen Omo yapa o Baby tell me why you cheat me Shebi you sey you go love me E don show sey you dey cheat me Tell me why you cheating on me Jowo baby shebi moni Iwo nikan lemi ma fe Kilode to shi fun mi Kilode to shi mi sile Shebi mo ni iwo ni okan mi o Afi iwo ni koma si elo miran Gbo temi nbi iwo nikan mo feran Baby please stay with me I will love you forever The girl dey form sey She no dance with you Shile All na lie she dey demo for you Shile Bone that girl relocate another boo Tibe fun omo yen Omo yapa o The girl dey form sey She no dance with you Shile All na lie she dey demo for you Shile Bone that girl relocate another boo Tibe fun omo yen Omo yapa o Sunmo bi baby je ka jo Mama lera fun mi o Oya oya come nearer make I rock you See make you no dey form Sey you no feel my song Iwo mon bawi sey ori awon omo Bo se po nibi O wan show O wan lera fun mi Wetin I go do to a girl like this Shey because I don show sey I cheap Na im make you won dey form for me See omo make you no be my chips Never gbogi tibe fun omo yen oh Shebi moni iwo ni okan mi o Afi iwo ni koma si elo miran Gbo temi iwo nikan mo feran Please baby I will love you forever The girl dey form sey She no dance with you Shile All na lie she dey demo for you Shile Bone that girl relocate another boo Tibe fun omo yen Omo yapa o The girl dey form sey She no dance with you Shile All na lie she dey demo for you Shile Bone that girl relocate another boo Tibe fun omo yen Omo yapa o The girl dey form sey She no dance with you Shile All na lie she dey demo for you Shile Bone that girl relocate another boo Tibe fun omo yen Omo yapa o The girl dey form sey She no dance with you Shile All na lie she dey demo for you Shile Bone that girl relocate another boo Tibe fun omo yen Omo yapa o You say je ko mo pe omo yapa Je ko mo pe omo yapa Don't let a girl come form for you Let am know sey omo yapa o The type of love wey I get for you You do same baby ye
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Producers
- Terry G