Intro (Free Me)

Album cover art for "Intro (Free Me)" by Terry G

Terry G - Pop

Intro (Free Me)

0 Plays

View ArtistView Album

Lyrics

See na who be the bad belle dem Wey no want terry g to make am Make una tell am sey god dey Terry g want to stay Na who talk sey I no go make am Na who talk sey me I dey fake am Chai no think am oh No think am God don change plan Cos I remember does days Wey I dey waka kurukere Who go help me eh I remember does days Wey I must hustle every night and day Just to survive eh I remember those days Wey if you get money for pocket If you chop one meal You go thank god eh You go thank god eh You go thank god eh Mo shope tipe Hey sey me I come stay As I dey my game I love my fans and my day dey chai Without una I no know where me I for dey Bad belle make una free me eh Make una free me eh Make I do as I won do Make una free me eh Because na my time to reign Sey na my time to shine Everybody say from grass to grace Oya lets go From grass to grace Free me now See na who talk sey you no go make am Sey you no go make am Sey you no go make am Abi na who talk sey you dey fake am Sey you dey fake am Sey you dey fake am Na who talk sey naija no go make am Naija no go make am Naija no go make am Make dem no think am oh eh oh eh Make dem no think am oh Free me now

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found