Turn by Turn

Lyrics
No condition is permanent whether you be president No condition is permanent whether you be president After every rain there must to be the sun And when the sun don go the moon must surely come See na the way the way the way wey the hand of the clock dey turn An d na the way the way the way this life na turn by turn So if you richy richy today no dey pose all your richy richy away So if you richy richy today no dey pose all your richy richy away Because you get money you start to dey pose about Brag off everything abeg e close your mouth No be you wey we see yesterday wey dey waa for street You do yahoo yahoo your maga don pay now you wan come dey boast for me So if you richy richy today no dey pose all your richy richy away So if you richy richy today no dey pose all your richy richy away Na turn by turn The moon must alway follow the sun Na turn by turn The moon must alway follow the sun If you richy richy today no dey pose all your richy richy away If you richy richy today no dey pose all your richy richy away My chop money wey no chop remain Chop money sotey e dey enter him brain People wey dey work for you dey complain All them complain na always in vain You dey chop meat but you give them bone Make them lifestlye dey be hard like stone One day one day One day monkey go go market e no go come back Some day some day Some day you put your had for pocket you no go see jack If you richy richy today no dey pose all your richy richy away If you richy richy today no dey pose all your richy richy away Na turn by turn The moon must alway follow the sun Na turn by turn The moon must alway follow the sun Mama I remember day when you told me Mama you pulling our ears while you scold me Say if you richy richy today no dey pose all your richy richy away If you richy richy today no dey pose all your richy richy away **** cause the money a go come They wanna win the race so them **** The life you dey ive na turn by turn No be one day you go be number one Every dog has its own damn day The ghetto children them ah hope and pray Just like Baba Dee whenn them blow his fire blaze Now the fire burn babylon always Make i tell you sonething about this life wey we dey so No be everything you fit buy with your ego Take your ego throw am out the window Let them every man be same and equal If you be richy richy today no use richy richy make looku looku complain Cause if i be looku looku today i work hard and my looku looku go pay One day one day *** be looku looku no use loku looku complain Work and looku looku go pay And richy richy no use richy richy dey pose Na turn by turn The moon must alway follow the sun Na turn by turn The moon must alway follow the sun No condition is permanent whether you be president turn by turn No condition is permanent whether you be president turn by turn Everybody is a superstar We go make am one day even if no the same day Everybody is a superstar We go make am one day even if no the same day
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...