Friends

Album cover art for "Friends" by Sound Sultan

Sound Sultan - Rap, Yoruba

Friends

2 Plays

Duration: 3:14

View ArtistView Album

Lyrics

[Intro] Naija Ninja Hiyah! Only pon dancehall killer Id Cabasa Music rocket launcher Yeah yeah [Pre-Chorus: Sound Sultan] I wanna let you know it blows my mind Everytime I look around And I see you, you, you, you True to God Amina he makes me smile oh, everytime I look around oh And I see you, you, you, you [Chorus: Sound Sultan] I get friends wey dey hold me down I get friends where raba dey I get friends wey dey hold me down I get friends where yawa dey I get friends for my inner self E get friеnds Inside life o [Verse 1: Sound Sultan] Lo pa o pa, to ma raye Oba o ku lеse, lo ma raye Won ba mi lo wo e po, to ma raye Won ba mi la te je, lo ma raye o To ma raye o I pray make thunder fire all my enemy yesterday But today I no fit find my friend, see gobe Could it be, could it be Mr. friend na enemy Wey dey came family [?] She say you got my back for life o (bakasi) But you dey my back with knife o As you see me so I no like yawa o If na one friend I get Better I get that one friend, you get me so? [Pre-Chorus: Sound Sultan] I wanna let you know it blows my mind Everytime I look around And I see you, you, you, you True to God Amina he makes me smile oh, everytime I look around oh And I see you, you, you, you [Chorus: Sound Sultan] I get friends wey dey hold me down I get friends where raba dey I get friends wey dey hold me down I get friends where yawa dey I get friends for my inner self E get friends Inside life o [Verse 2: Sound Sultan] I get friends, no dey call me your friend, my friend I've seen friends wey dey follow their friend girlfriend Fake friends wey dey follow dem friends pretend Fake friends wey dey follow dem friends to trend Follow follow friend wey dey follow him friend offendi Borrow borrow wey dey follow hin friend for Fendi Loyal friend wey dey carry hin friend defendi Any matter e go carry hin friend defendi Fake friend wey dey fashi hin friend for bendi Good friends wey go dey with you till the endi (na so) (Let's go into another other ground wey ground dey, oya, alright) [Chorus: Sound Sultan] I get friends wey dey hold me down I get friends where raba dey I get friends wey dey hold me down I get friends where yawa dey I get friends for my inner self E get friends Inside life o (Mixing Zeeno Foster) [Outro] Music, music, Id Cabasa knock it They don't know

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Sound Sultan