Naija Anthem

Album cover art for "Naija Anthem" by Sound Sultan

Sound Sultan - Pop

Naija Anthem

0 Plays

View ArtistView Album

Lyrics

Baby o I dey gbadu the way you dangle your waist you must be fro my country o And wonder if you still remember the first time they play me for radio And na 000 this na 007 mr james bond No shaking for naija o Whether city wey you dey or naa ghetto jo To the rhythm i provide when am giving you the vibe better no dey slow No forget when alarm go bow but them never dey play me o That na long time ago this na 007 omo james bond No shaking for naija o Whether city wey you dey or naa ghetto jo Omoge idi wa gba jo Incase you know o You wanna gеt down with the fow the way you move Girl you dеy kosi kosi lo Brother JJC there is something you must know Oya sharp sharp go get the dough Naija style make i let you know Cause around here them no smile at all If you try to dey ** they go crack your jaw Get the money or i go get am for you No cunny cunny i go split am to 2 Use your mind or i go put am to use If i put am t use then its likely you lose Am dressed in my green and white Daytime am cool but am in at night See that girl wey dey your sde If shes your girlfriend but she wasn't last night Girls are like poison arrow Omo ni se ni ko bami lowo When the money go them go leave you far o When the money com they go follow follow No shaking for naija o Whether city wey you dey or naa ghetto jo Anything wey you want we dey get o We pulling and pushing and we never never let it go No shaking for naija o Whether city wey you dey or naa ghetto jo Anything wey you want we dey get o We pulling and pushing and we never never let it go Let me see you go baby dont stop Let me see you shake it down to the top Omoge lets go o o o o o Oh oo o o o o Ooo o oo o o o Oh o o o o o o o o Ladies go oo o oo o o o Oh o o o o o o o o Naija boy omo i sharp like razor No dey dull myself i go for the major Platinum album but whats the outcome Some people still dey X my name like malcolm Paparazzi long time no see Remember all the wack things you write about me You better be ready to battle with one of my crew when we come through Cause when we come through we ready to give you lyrical kungfu Better yet **** is young *** you no fit Match up with the lyrics you critics you jus a novice Make i give a lot of props to the press Thats my *** they help e keep this S on my chest Way before te fame before the encomium came Standing ovation from people whenever they hear my name **** mehn i've seen a lot of trouble ***** cause i cause a lot of bubbles That of the white and green Since i stepped in the scene i dey scene like halogen Is like i gave the game my ring What skillz brought together make no man come between Those days wey we dey chase the dough Now we smiling to the bank like we dey take photo No shaking its strictly one making The only thing shaking is your back side baby No shaking for naija o Whether city wey you dey or naa ghetto jo Anything wey you want we dey get o We pulling and pushing and we never never let it go No shaking for naija o Whether city wey you dey or naa ghetto jo Anything wey you want we dey get o We pulling and pushing and we never never let it go Let me see you go baby don't stop Let me see you shake it down to the top Iya baby kilo fun baby Baby ko gborun The way she shaking that body from the left to the right Making me say mo da ran Iya baby kilo fun baby Baby ko gborun The way she shaking that body from the left to the right Making me say mo da ran

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found