Shut Up

Lyrics
[Intro] Who be mumu? (Eh) Abeg bounce like chicken comot for here Who no go know, no go know, no go know (Omo sharrap) Who no go, no go know, no go know So you want me to believe you one more time? Who be mumu? [Verse 1: Sound Sultan] Situation is critical Dem turn our festival to foreign raro See students for hospital The parents dem dey pray make all their brains sit up Dem dey vex, as wild fire burn dem pikin Dem dey vex, say dem roast dem pikin like chicken Some dey cry, say dem pikin don die Dem dey cry dey ask Baba God why Na Mr. So so and so so come English finishing start to dey form Him say im no suppose come at all People just dey look am like ball I tell am make e [Chorus] Shut up, shut up, shut up, shut up (Mr. Man, Mr. Man, Mr. Man) Shut up, shut up, shut up, shut up, shut up (yarn well) Shut up, shut up, shut up, shut up Shut up, shut up, shut up, shut up, shut up (Mr. Man make you talk well) [Verse 2: Sound Sultan] Mr. Man no yarn me any story, story (I no wan hear again, na by force?) Nowadays, you wan dey Claim say na only you holy (Oya, oya, oya) Who no go know, no go know, no go know (Who no know, no know) Who no go, no go know, no go know (Who no go, no go know) Who no go know, no go know, no go know (Who no know, no know) Who no go, no go know, no go know (Who no go, no go know) Who no go know, no go know, no go know (Golden boy, no know) Who no go, no go know, no go know (hmm-mm) Who no go know, no go know, no go know (Yo! Yo!) (Mallam Spicey) Who no go, no go know, no go know (tell 'em bouy) [Verse 3: Mallam Spicey] Which kind life dem dey live? Dem always like to yarn negative Want to pull a bad mind and dem 'an pull a greed Me no like anything wey dey positive Big neck man see dem for corner Every day him dey yarn agbada While the people in the ghetto, dem dey suffer People in the ghetto, dem dey para Jackie-tie, tie man dey for TV Dey talk plenty grammar just to deceive we I will do plenty road for you (omo, we know dem) I will do plenty things for you (let dem talk) You know what I'm saying? (Talk well) [Pre-Chorus] Who no go know, no go know, no go know (Who no know, no know) Who no go, no go know, no go know (Who no go, no go know) Who no go know, no go know, no go know (Who no know, no know) Who no go, no go know, no go know [Chorus] Shut up, shut up, shut up, shut up (Mr. Man, Mr. Man, Mr. Man) Shut up, shut up, shut up, shut up, shut up (yarn well) Shut up, shut up, shut up, shut up Shut up, shut up, shut up, shut up, shut up (Mr. Man make you talk well) [Verse 4: Sound Sultan] Na you dey first sing nationally anthem All the talk you dey talk, you no mean dem Promises wey you talk, you no do dem Problem, problem na im full our system Mr. Man no yarn me any story, story (lai lai) Nowadays, you wan dey Claim say na only you holy Mr. Man no yarn me any story, story Nowadays, you wan dey Claim say na only you holy Nigeria is 48 Nothing's done and the people suffocate So, please, Mr. Head of state Na when all my people go fit celebrate again? [Pre-Chorus] Who no go know, no go know, no go know (Who no know, no know) Who no go, no go know, no go know (We no know o) Who no go know, no go know, no go know (Who no know, no know) Who no go, no go know, no go know [Chorus] Shut up, shut up, shut up, shut up (Mr. Man, Mr. Man, Mr. Man) Shut up, shut up, shut up, shut up, shut up (yarn well) Shut up, shut up, shut up, shut up Shut up, shut up, shut up, shut up, shut up (Mr. Man make you talk well) Shut up, shut up, shut up, shut up (Mr. Man, Mr. Man, Mr. Man) Shut up, shut up, shut up, shut up, shut up (oya yarn well) Shut up, shut up, shut up, shut up Shut up, shut up, shut up, shut up, shut up (Mr. Man make you talk well) [Outro] Now, the moral of the story is If you don't have something good to talk Shut up o! Na by force? Okay, maybe you can whistle Just in case you want to use it Haha, OK Let me talk well You think say because you be oga You go dey talk anyhow Shut up! Jay Sleeky Sound Sultan SS4, Mallam Spicey representin' Please tell him shut up Tell your neighbour shut up if him no get better thing to say
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Sound Sultan
- Mallam Spicey