Ole (Bushmeat)

Album cover art for "Ole (Bushmeat)" by Sound Sultan & 2Baba & W4

Sound Sultan & 2Baba & W4 - Pop

Ole (Bushmeat)

0 Plays

Duration: 4:39

View Album

Lyrics

[Intro: Sound Sultan] Attention all brother This is a Naija Ninja and Hypertek collaboration I am something like a bushmeat I am searching for the hunter If I ever search a hunter If you help me see the hunter Help me shout say [Chorus] Ebami kigbe ole Ole (ole) Ole (ole) Ole (ole) Ebami kigbe ole (barawo) Ole (ole) Ole (ole) Ole (ole) Ebami kigbe ole Ole (ole) Ole (ole) Ole (ole) Ebami kigbe ole Ole (ole) Ole (ole) Ole (ole) [Post-Chorus] See, one day bushmeat go catch the hunter See, one day bushmeat go catch the hunter See, one day the bushmeat go catch the hunter Catch the hunter o Catch the hunter o [Verse 1: Sound Sultan] See them fly from their aeroplane (aeroplane) On top the pain wey my people maintain (maintain) I don taya to dey explain (explain) Pikin wey never chop sef dey complain o Water, light, na yawa (yawa) Everywhere just black, no power (no power) Only the power na the one wey them get Wey them use take oppress my people for the earth o And what could be the answer? Could it be that we don't matter to them? Because they chop my money, your money Every other person money [Chorus] Ebami kigbe ole Ole (ole) Ole (ole) Ole (ole) Ebami kigbe ole (barawo) Ole (ole) Ole (ole) Ole (ole) Ebami kigbe ole Ole (ole) Ole (ole) Ole (ole) Eba mi kigbe ole Ole (ole) Ole (ole) Ole (ole) [Post-Chorus] See, one day bushmeat go catch the hunter See, one day bushmeat go catch the hunter One day the bushmeat go catch the hunter o Catch the hunter o Catch the hunter o (e go catch am o) [Verse 2: Sound Sultan] Them-them na hin my people sabi (them-them) Everything na padi-padi (them-them) Na hin my people sabi (them-them) Everybody must know somebody to blow o Them-them na hin my people sabi (them-them) Everything na padi-padi (them-them) Na hin my people sabi (them-them) Everybody must know somebody to blow o (them-them) So, shout "ole" let them papa know Jagbe "ole" let them mother know Jagbe "ole" let my people know Jagbe "ole" cause them thief the do [Chorus] Ebami kigbe ole Ole (ole) Ole (ole) Ole (ole) Ebami kigbe ole (barawo) Ole (ole) Ole (ole) Ole (ole) Ebami kigbe ole Ole (ole) Ole (ole) Ole (ole) Ebami kigbe ole Ole (ole) Ole (ole) Ole (ole) [Post-Chorus] See, one day bushmeat go catch the hunter See, one day bushmeat go catch the hunter One day the bushmeat go catch the hunter o Catch the hunter o Catch the hunter o (e go catch am o) [Verse 3: 2Baba] See, make I tell you my padi You see this life, it's very funny Some people hustle for the money Some people their own na to dey jolly See, egbo oun ti mo so If you never feel this pain, then koma soro o If you never see me before, I will tell you it's a lie 'cause it is every way that you look am What you see, is what I saw That why I table all this matter on the flow So, if I tell you say ebami kigbe "ole" Even thief go dey follow shout "ole" Who be the thief, who be the catcher? Who be the bushmeat and who be the hunter? Who go say hin no dey pass from the matter Who go con dey say for this place na hin be the master? [Bridge: Sound Sultan] If you thief thief today Tomorrow you go fit to thief no more If you thief thief today Tomorrow you go fit to thief no more I say, if you thief thief today Tomorrow you go fit to thief no more (ebami kigbe ole o) If you thief thief today Tomorrow you go fit to thief no more [Chorus] Ebami kigbe ole Ole (ole) Ole (ole) Ole (ole) Ebami kigbe ole (barawo) Ole (ole) Ole (ole) Ole (ole) Ebami kigbe ole (barawo) Ole (ole) Ole (ole) Ole (ole) Ebami kigbe ole Ole (ole) Ole (ole) Ole (ole) [Post-Chorus] See, one day bushmeat go catch the hunter See, one day bushmeat go catch the hunter See the bushmeat go catch the hunter o Catch the hunter o Catch the hunter o [Outro: 2Baba] Barawo Eh, e go catch am Sultan Ehn, no be small thing o See as you dey tell me so Na so the bushmeat go take confuse the hunter inside the bush Na they con begin catch themselves Indomix!

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Sound Sultan