Rainy Days

Album cover art for "Rainy Days" by Sound Sultan

Sound Sultan - Rap

Rainy Days

2 Plays

Duration: 4:05

View ArtistView Album

Lyrics

Mr worky worky Don dey work for naija reach 40 years No go forget when this sun go set e o Try to dey save make you no go regret e o Mr Superstar You don dey drive every flashy car No go forget when this sun go set e o Try to dey save make you no go regret e o Mrs campus baby You don dey follow rich man pikin waka Oga ju o Lo jo to ru ba ro Ma se gbagbe ojo toju awa o Lo jo to ru ba ro Ma se gbagbe ojo toju awa o Awa se Mr borow borrow Like to impress with his best friend motto Molue bus you for enter dey comе e o *** cause you use am dеy form e o Omo aje pako Reach for school come dey farawe butter No go forget say na money dem gather o Omo oni yo owo o ni garri together o Mr i pass my neighbour Ma lo para le re mi dile ba le ba Oga ju o Lo jo to ru ba ro Ma se gbagbe ojo toju awa o Lo jo to ru ba ro Ma se gbagbe ojo toju awa o Awa se Back in the memories When you been get money Everybody go dey gbadu you go dey follow you Like ant dey follow sugar But when your money go Your friends go turn to foes Nobody go dey there only you go wet for inside rain Person wey dey drink garri get plan e yo Make you no dey underrate poor man e o Person wey dey drink garri get plan e yo E dey plan e get plan o E just dey plan e get plan e yo E dey plan e get plan o E just dey plan for that rainy day Lo jo to ru ba ro Ma se gbagbe ojo toju awa o Lo jo to ru ba ro Ma se gbagbe ojo toju awa o Lo jo to ru ba ro Ma se gbagbe ojo toju awa o Lo jo to ru ba ro Ma se gbagbe ojo toju awa o Awa se

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found