Motherland (Remix)

Lyrics
[Intro: Sound Sultan] I prefer to live like a lion in the jungle And stay like a dog in the city I prefer to live like a lion in the jungle And stay like a dog in the city I prefer to live like a lion in the jungle And stay like a dog in the city [Verse 1: Sound Sultan] Chinedu somebody borrow you ego Make you take travel go Chicago oh Remember Nnamdi sell him car So you go go America All these people wey bin dey raise you Still dеy stay for face me I face you Promisе say you no go fashi dem Every other month you go dey tashi dem Ada wey you been promise to marry Still dey wait o boy she don tarry When she see you na inside ovation You marry Oyinbo from another nation [Hook: Sound Sultan] Ajo o dabi ile No matter where you go Make you no forget area o Area o Say na Naija Ti ode ba tile Pada wale o wale o Motherland oh (na your area oh) [Verse 2: Ada] Boy you know I gave you all the money for my bag oh You tell me say you want go play football for Japan oh Five years now and you never call my phone oh You got me thinking that you never coming home Remember say your papa don kpai Remember say you mama dey cry Wetin no dey send you no reply If you hearing this song you no dey try How I wish baby I fit reach you anywhere you are You are So far away, like a fallen star from the sky 'Cause you are my shining star [Bridge: Sound Sultan & Ada] Liko Ada (sir) What's the problem (he's not here anymore) Why? The boy broke your heart and runaway so? (yes sir) I get credit, make we call am Tee-Y Mix, dial the number Lati niu wade ni ostcha farawe eh Igba wo lo to ma pada de eh Igba wo lo to ma pada de eh Wan reti Mogbope oyinbo lotun fe e Igba wo lo to ma pada de eh Igba wo lo to ma pada de eh Wan reti [Outro: Ada] How I wish say I fit reach you anywhere you are You are So far away, like a fallen star from the sky Cuz you are my shining star
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Producers
- Tee Y Mix