Dem Go Laugh Wen You Laff

Album cover art for "Dem Go Laugh Wen You Laff" by Sound Sultan & Patoranking

Sound Sultan & Patoranking - Pop

Dem Go Laugh Wen You Laff

2 Plays

Duration: 3:44

View Album

Lyrics

Taking up the sound Hmm, faya there Num enum enum num one Una fit listen to the don oh Enum enum num two Ty mix pon the mixing (naija ninja) Enomi nomi nom three Jay sleeky sleeky pon the knacking Enum enum num four Sound sultan, patoranking Them go cry when you cry o Smile when you smile o Laugh when you laugh o Do what them got to show you say them love you but omo aiye ma le Omo them go jump when you jump o Bend when you when bend o Then we been send o It all depend o They will show you say them love you but omo aiye ma le Aiye ma le Aiye ma le le le le le Aiye ma le Aiye ma le le le le le Aiye ma le Aiye ma le le le le le Aiye ma le Aiye ma le le le le le Omo see love for them eye but na lie them dey lie All them know na the thing them go buy for dubai E go clear like ororo Omo, clear like ororo All these fake love them dey show na ojoro Won gbe koto Gbe koto Gbe koto Gbe koto Fun ira won Fun ira won Fun ira won Fun ira won Wo koto Wo koto Wo koto Wo koto Fun ira won Fun ira won Fun ira won Fun ira won Them go cry when you cry o Smile when you smile o Laugh when you laugh o Do what them got to show you say them love you but omo aiye ma le Omo them go jump when you jump o Bend when you when bend o Then we be send o It all depend o They will show you say them love you but omo aiye ma le When i start, them be say omo boy, you no fit make am with music Dust your kpali on the double make you go find job o Hmm, 20 years and they learn and they see say i don make am with music Same people say na them say make i no stop o Aiye ma le Oro po o, ni iwe kobo o Ota po o, b'ore shey po o Lopolopo Enum enum num one Una fit listen to the don Enum enum num two Ty mix pon the mixing (naija ninja) Enum enum num three Jay sleeky sleeky pon the knacking Enum enum num four Sound sultan, patoranking Don't it hurt so bad When the word is close to you but never will tell you the truth The world will like to eat from the fruit of a tree but won't water the root And when everything set Even your close man wan shoot When everything set Even your right man wan shoot Fire born don't you leave it Inma we activity Do we merger no mind no raptivity Me no wan see una like fuel scarcity *** represent no *** calamity Oya see them for corner Them dey eye me from corner Them no want me to prosper So me leave them for corner Eh aiye ma le Aiye ma le le le le le Aiye ma le Aiye ma le le le le le Aiye ma le Aiye ma le le le le le Aiye ma le Aiye ma le le le le le Out from the box And forever Naija ninja Jay sleeky sleeky You got another one

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Sound Sultan
  • Patoranking