Luv Language (Remix)

Album cover art for "Luv Language (Remix)" by Sound Sultan & Duncan Mighty

Sound Sultan & Duncan Mighty - Pop

Luv Language (Remix)

0 Plays

Duration: 4:04

View Album

Lyrics

[Intro] Yeah Naija Ninjas Sound Sultan Mic Tunes production Wene Mighty, Sound Sultan Akuilu no no no We gonna love e ha (Love language) Indomix Oya mix now ay Akuilu we (Oh eh oh) Oya now bekuile we (Oh eh oh) Wanna love na love na love Na love language we (Eh oh eh oh oh) Akuilu we (Oh eh oh) Oya bekuilu we (Oh eh oh) Inna eku e le we (Oh eh oh eh oh) We go dey love together (Halle) [Chorus: Sound Sultan] Girl your loving no be matter of age o I can lovе you in any language o Girl your loving no be matter of agе I can love you in any language o Oya gimme your loving Bisola, I can love you Ngozi, I go love you Jumai, I can love you I will love you Make I love you Oya Bimbola, I can love you Nkechi, I go love you Asabе, I can love you I will love you Make I lovе you [Verse 1: Sound Sultan] Baby all the way from the eastern side Let me show you love in a western way Oya let's go, make we meet outside I wanna put a ring on your left hand eh Them say no mind dem a sing im dey sing Every day blackberry na ping e dey ping Every time he dey road na think e dey think Every time he wan float na sink e dey sink See loving na loving no matter the age Your loving na loving no matter language Your love na love nwantinti o Loving na loving no matter the age Loving na loving no matter language Your love na love nwantintin o [Chorus: Sound Sultan] Girl your loving no be matter of age o I can love you in any language o Girl your loving no be matter of age I can love you in any language o Oya gimme your loving Bisola, I can love you Ngozi, I go love you Jumai, I can love you I will love you Make I love you Oya Bimbola, I can love you Nkechi, I go love you Asabе, I can love you I will love you Make I lovе you [Verse 2: Duncan Mighty] Adamu, Nkechi them a coming together Chukwudi Amaka di Yaradua Ima no ga makwa nma o Adamu, Nkechi them a coming together Chukwudi Amaka di Yaradua Ima no ga makwa nma o If I show you love o Oya show me love o If I give you love o I go ye num ulo Umunlo buru go di kam na love o Nwanne m ye mu love o If you give me joy o I go give you my joy o O wu ifumnaya kam na cho e Oh eh oh, oh eh oh Oh eh oh, eh oh, eh oh oh Oh eh oh, oh eh oh Oh eh oh, eh oh, eh oh oh [Chorus: Sound Sultan] Girl your loving no be matter of age o I can love you in any language o Girl your loving no be matter of age I can love you in any language o Oya gimme your loving Bisola, I can love you Ngozi, I go love you Jumai, I can love you I will love you Make I love you Oya Bimbola, I can love you Oya Nkechi, I go love you Asabе, I can love you I will love you Make I lovе you [Outro] Oh Lord o Sound Sultan yeah Wene Mighty Lasgidi be tapa beapelu e Oh no no no bekpele we (Oh eh oh) DJ scratch am ma ku e lu we Oya oya make una love yeah Love una love una love una we Oh no no no una love lele Le le le le Oya oya love una love una nwantintin oh Tintin, tintin tintintin Braa! You don't know

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Sound Sultan
  • Duncan Mighty