Kuku

Album cover art for "Kuku" by Sound Sultan

Sound Sultan - Pop

Kuku

0 Plays

Duration: 3:55

View ArtistView Album

Lyrics

Them they hear atall Is that true am roaming I still dey flow like roman Omo pay me if you owe me (hiss) No dey act like say you know me mehn They shake me but they hate me They hug me like they love me too They steady underrating I kuku no worry o 5x Shout out to my friends in the sound I know after him I do bans Made a finger for all this backers wey they treat me like am less Been putting up with this mess I've been putting up with this mеss But nowadays I just see myself am a businessman we dеy vex So all of una no fit stop me or drop me You are listening to me den you dey start to dey dropping The industry hail you dey start to dey propping Y'all know say that am original copy I've been singing and winning for years Singing and winning and omo I can't stop Singing and winning for years Singing and winning they wishing I can't drop Wooh This industry catch south Africa likes on instagram Forming Porsche I consecrate that lies in Amsterdam ah Its okay if you try to feel the people Okay fool yourself join the shameless foolish people I'm stinking rich I know my riches no be money eh Im stinking rich and you can smell me from a mile away I kuku dey hear If dey kuku hate I kuku dey I kuku dey here after 20 years I kuku dey They shake me but they hate me They hug me like they love me too They steady underrating I kuku no worry o 5x Shout out to my friends in the sound I know after him I'm the best man I hear the mind dey say yes man I read their lips dey say no Read the lips that they no And won po to won le to Kuku know be dem kuku no say na God oh They call me when dey need me When I do it dey don't call me back No be dem dey feed me So I kuku no worry oh I kuku no worry oh 4x So how many people una no wey fit do this Do music, bball or the movies All the side talks wey dey talk say wen she talk say wen u talk say No dey move me I kuku don tey I kuku just dey All of my magas dem kuku just pay All of this people wey talking this trash I look all this trash dem kuku no dey I kuku no worry kuku no worry Yes I'm killing every track and I kuku no sorry eh I know this industry like the back of my palm So if you are looking for a road map lemme show you around Nau turn left on mumu chorus Turn right on dum lyrics Immediately after bum shaking Go straight you can't miss it The industry they may hate me for this one but I kuku no worry Indomix They shake me but they hate me They hug me like they love me too They steady underrating I kuku no worry o 5x

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found