Shashiwowo

Album cover art for "Shashiwowo" by Solidstar & Iyanya

Solidstar & Iyanya - Pop

Shashiwowo

2 Plays

Lyrics

See everybody know her Nobody, nobody likes her eh ya She's the only girl that makes me happy See everybody know her Nobody, nobody likes her eh ya Oh nanana She be shashiwowo eh But we no care what dem say We like am so She be shashiwowo But we no care what dem say I say she sabi dance I like the way she give that dance **** no dey carry last Shes a hustler but she get class I like thе way she whine it low for me A baby so sеxy She look nice *** My baby girl shes classical The way she do her thing Shes magical and if you don't Her name is veronica My baby cool and calm Shes spectacular Ah bay girl make you jack me up Pull it pull it and kack it up Girl im happy when im with you Eh yeah She be shashiwowo eh But we no care what dem say Me like am so eh yeah (4x) I like her Wetin dem a talk e no matter Taking my girl to the altar Eh, any weather I like her Wetin dem a talk e no matter Im taking my girl to the altar, to the altar Eh, any weather Say me I like when she Bite her lip and close her eyes She make me want to take a bite My girl bad and we ride for life Oh, its me and you tonight I love it when she put that thing in me When she whine on me She calling me honey Its iyanya See everybody know her Nobody, nobody likes her eh ya She's the only girl that makes me happy See everybody know her Nobody, nobody likes her eh ya Oh nanana She be shashiwowo eh But we no care what dem say Me I like am so eh yeah (4x) Say I like her She be shashi but I love her eh ah Eh ah eh ah eh

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Solidstar
  • Iyanya