Balling

Lyrics
Omo we no send nobody The girls wey dey touch their body ah (2x) Ay I be the master Isoko boy on a rasta (4x) Omo im balling wosa eh Chilling with your sister And shes giving me macosa Eh ah (2x) Im baling yeah ah When I step in the club All the ladies bring their waist down Down yeah ah Because im bopping Enough money to spend Omo you too dey body ah That's why they dey rare body Rare body, rare body, rare body eh When I enter the place I swear we dey scatter thе place Omo we no dey wait Wе are chilling and sipping moet Ay I be the master Isoko boy on a rasta (2x) Omo im balling wosa eh Chilling with your sister And shes giving me macosa Eh ah (2x) Omo we no send nobody The girls wey dey touch their body ah Omo we dey sample body Dey sample body, dey sample body ah (2x) The girls dey won sleep my place now Dem dey whine their waist now Sexy ** figure eight Dey regulate, dey regulate now Ay I be the master Isoko boy on a rasta (2x) Omo im balling wosa eh Chilling with your sister And shes giving me macosa Eh ah (2x) Omo we no send nobody The girls wey dey touch their body ah (2x) Omo im balling wosa eh Chilling with your sister And shes giving me macosa Eh ah (2x)
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Solidstar