Lala

Lyrics
Lala (repeatedly) Watini watini wan tintin You put all your bad impulse in one thing Which kind life be this Kind life be this Make I live the way I like Im not sending, im just living The way I choose to live I just want be me Me me ah ah Ah ah Nobody wey no get tutu Shey you go say you no dey popo Theres one thing good about you And nine things bad about you Nobody wey no get bad side At times e go do anyhow Ayo wey, maybe my way So I no go fit satisfy you ah The truth be say everybody won try to colonise eachothеr Dem believе say the kind of life wey dem dey live It good pass another And no be say they are better than you Dem just want to take you under However no bother I love my life My life, my life Lala (repeatedly) Watini watini wan tintin You put all your bad impulse in one thing Which kind life be this Kind life be this Make I live the way I like Im not sending, im just living The way I choose to live I just want be me Me me ah ah Ah ah Just say whatever you like And you can do whatever you want Im living my life, im making it Spitting reality on this beat Say whatever you like And you can do, whatever you want Im doing what I know what to do Fine pop on the beat im killing you The truth be say I want to say Im not perfect, nobody too perfect You wear polo You begin dey judge another man Because he wear jacket And because of say You see me for trace I dey do my things for red carpet You won target, but no bullet No bullet Lala (repeatedly) Watini watini wan tintin You put all your bad impulse in one thing Which kind life be this Kind life be this Make I live the way I like Im not sending, im just living The way I choose to live I just want be me Me me ah ah Ah ah Lala (repeatedly) Watini watini wan tintin You put all your bad impulse in one thing Which kind life Be this kind life Im just eh eh, the way I eh eh Yeah na na Yeah nana Ah
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Solidstar