Silicon

Album cover art for "Silicon" by Solidstar & Timaya

Solidstar & Timaya - Pop

Silicon

2 Plays

Lyrics

Dadada jinja jo ahhh Ye ye oh The way the girl dem shake up their big bum bum Some of dem real and some of dem silicon Bad girl dem take me attention go I will sell everything and carry iyabo go Girl pick up your clothes and turn up with me I get loud roll up with me Burn up burn up burn up kilamity My baby gimme that pretty girl pose Abegi give me that your bad girl look o Na you be my rhythm and blues Oh baby na you be the base for my beat o eh My guys dem na you wey dem wanna know Na you wey dem wanna know The man dem na you wey dem wanna know Na you wey dem wanna know The girl dem shake up their big bum bum Some of dem real and some of dem silicon Bad girl dem take me attention go I will sell everything and carry iyabo go All my life have been loving the big bum bum eh Everyday na you dey rock my world you know With you big bum bum eh Badaman yeah she loving Badaman anytime I come she a loving See everyday she see me she say my father lord My mada man she wan see my badaman Iwele all my girls dem love me baby Fine girl tuwele she say she wan call me pappy My guys dem na you wey dem wanna know Na you wey dem wanna know The man dem na you wey dem wanna know Na you wey dem wanna know The girl dem shake up their big bum bum Some of dem real and some of dem silicon Bad girl dem take me attention go I will sell everything and carry iyabo go The girl dem shake up their big bum bum Some of dem real and some of dem silicon

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Solidstar
  • Timaya