Mama

Solidstar & Falz - Pop
Mama
0 Plays
Lyrics
Just the other day wey me dey smoke for shitta Sipping on something so the boy fit think well o You gat to keep the fire burning ah Man no die and man no routine ehhh Mama brukutu mama, oni gele sempe Mama brukutu mama mama I just come back from panya And I get a lot of things a lot of thing I wanna give to you Me get a lot of things, a lot of things I don buy for you Your prayer keeps me going on Money don dey show Now them don dey watch me for Tv oh mama We dey kill all the show Now we are balling all the way from Lagos to London When me see pretty girls dem shake up their bum bum Mama brukutu mama, oni gеle sempe Mama brukutu mama mama I just comе back from panya And I get a lot of things a lot of thing I wanna give to you Me get a lot of things, a lot of things I don buy for you Hello mummy, mummy how far now Account number make I do that transfer now Abi you want make I use am buy car now I have band am a rap star now But ke mama gbadura fun omo yin folarin oo Eba mi pray kin le ri omo gidi marry o Select life o ju ka ma saiye ka ma peff Make karashika no go put me for wahala sef Daddy nko his he proud of me Cause little **** no fit give me this kind of money I want make you travel, se ro pe mon paaro ni I go buy mansion, swimming pool ni parlour mi Just the other day wey me dey smoke for shitta Sipping on something so the boy fit think well o You gat to keep the fire burning ah Man no die and man no routin ehhh Mama brukutu mama, oni gele sempe Mama brukutu mama mama I just come back from panya And I get a lot of things a lot of thing I wanna give to you Me get a lot of things, a lot of things I don buy for you ohh
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Producers
- Pbankz