Elegba

Solidstar & Small Doctor - Pop
Elegba
0 Plays
Lyrics
See na me get the melody Wey go give you the remedy Na me for the girl dem e ba Mama call your daughter o she don dey polongo Na me she wan follow go oo All my girls for maimi and the ones wey dey for newyork e Dey calling, dey calling, dey calling Oya give dem the melody Omo to laya, o ton ja mi o de fe fire Emi mo legba ma sa e legba ooh ah Mi o local, international o gosh Oh legba ma sa e legba Give mе the thing mbok, zoporomi Afo near thing, a fo near thе thing Give me the thing mbok, zoporomi Afo near thing, a fo near the thing All my girls for maimi and the ones wey dey for newyork e Dey calling, dey calling, dey calling Oya give dem the melody Omo to laya, o ton ja mi o de fe fire Emi mo legba ma sa e legba ooh ah Mi o local, international o gosh Oh legba ma sa e legba That girl dey toja mi hain She dey waja mi hain She wan go cotonu she no wan cross hain She dey bother me hain If I call am sisi she go tell me say a so busy hain Because of this girl mo lo join Opc hain Dan malley o, malley o, dan malley o na wa We go play Mario Mario hain singi tire hain Call me small doctor akeweje oganla hain Abasin bom hain Otekere bom, hain Omo to laya, o ton ja mi o de fe fire Emi mo legba ma sa e legba ooh ah Mi o local, international o gosh Oh legba ma sa e legba Omo to laya, o ton ja mi o de fe fire Emi mo legba ma sa e legba ooh ah Mi o local, international o gosh Oh legba ma sa e legba
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Producers
- Pbankz