Confused

Lyrics
Ohhhh yeah Ohhh ah yeah yeah Story of a long time paddy, paddy Na my best friend I jam am for my room with my girlfriend And she dey pretend wey dey don hammer Dey don show their skills well well If dey tell me say na you wey go do like this I go say lai lai eh I know no say na you Be the devil wey dey put Sand sand for my eyes eh Tell me wetin I do you Wey dey make you dey scatter my fam like thesе And na you be the one wеy I call my bestfriend eh No no no If na you Wetin you go do o, no no Me I dey confused I no know wetin to do ohhh, no no Tell me if na you wetin you go do Me I no know wetin to do Cause I dey confused Ahahahahaha me I dey confused I no know wetin to do This na another true story Of two strong paddy paddy No be small tory eh Cause this life wey we dey If you do good for your paddy Na evil e go pay you eh Imagine say your friend wey you love Con dey hook you for neck Tell me how you go feel eh This na why johnny kill him paddy Because of hin baby hin paddy dey fire eh I don see I don tire for this life Cause this paddy paddy matter Wan dey make me to dey cry I dey cry soote water nearly finish for my eyes Cause na you be my trusted friends oo If na you Wetin you go do o, no no Me I dey confused I no know wetin to do ohhh, no no Tell me if na you wetin you go do Me I no know wetin to do Cause I dey confused Ahahahahaha me I dey confused I no know wetin to do Ahahahahaah See my best friend na my baby boo Them dey play me for a fool for my back Dem dey call me mugu ehh Dem be dey tell me but I no believe Cause na you be my friend Wey I take as my family My own paddy If dem tell me say na you Wey go do me like these I go say lai lai eh I no know say na you Be the thief wey come rub for my house Last night eh Tell me wetin I do you Wey dey make you put finger for my eye eh Jonny ehhhh If na you Wetin you go do o, no no Me I dey confused I no know wetin to do ohhh, no no Tell me if na you wetin you go do Me I no know wetin to do Cause I dey confused Ahahahahaha me I dey confused I no know wetin to do Me I no know wetin I go do eh Ahhhh me I dey confused I kno no wetin to do Dey stab me for back eh johnny eh See as you dey stab me for back eh For my baby Before you be my one in a million million Ehhehehe Na you be the be the last in a million You the last in a million girl Solid star say so
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Solidstar