Area

Lyrics
My papa score goal well And my mama born me well Area Area They are a lot of lot of things you should know about me Which I'm gonna say right now And they are a lot of lot of things you should hear about me And you gonna hear it right now I'm from aj Kings land Isoko boy we dey very strong From jolly city you know how it is I was born and brought up in a land so sweet yea See my papa score goal well And my mama born me well I no go taya to dey say I love ajegunle *** the plate is not from ajegunle Evene boys and girls dem don they learn Sharp boys and girl you go see for ajegunle Like warri boys we no dey carry last Na to jolly everyday na party day In casе you never know wherе I'm from I am from ajegunle That is where me am born and brought up Solidstar from ajegunle Lemme see your tools if you know you love ajegunle Area Area See I be isoko boy from delta state All my delta giuys how una dey I no dey shame to say I'm from ajegunle Inside aguturu me I grow so me I no dey learn I grow up in the hands of grandma May her soul rest in peace grandma ma I no go forget how you suffer for me Bless me with holy water Dey tell me sey wane your star go shine Now I see the star shining Shining like a sun in the morning Why you have to leave me alone eh E dey pain me pain me eh Sey you no dey to enjoy my money And if you help me see my daddy Help me tell am sey I dey miss am badly In case you never know where I'm from I am from ajegunle That is where me am born and brought up Solidstar from ajegunle Lemme see your tools if you know you love ajegunle Area Area Aj city na a place to dey jolly And na sharp place for the mugu to dey soji Everybody no dulling Come make we enter jungle take something something Cos today na goddy e don tey And tomorrow iya faruq go dey happen again See people never stop to dey jolly eh Monday to sunday things dey happen eh My papa score goal well And my mama born me well So I no go stop to dey talk about ajegunle The music I dey play today start from ajegunle Ajegunle boys In case you never know where I'm from I am from ajegunle That is where me am born and brought up Solidstar from ajegunle Lemme see your tools if you know you love ajegunle Area Area In case you never know where I'm from I am from ajegunle That is where me am born and brought up Solidstar from ajegunle Lemme see your tools if you know you love ajegunle Area Area See I be isoko boy from ajegunle Ajegunle See you no be isoko boy from ajegunle Ajegunle Lemme see your tools in the air Winner like you ** If you know sey you love ajegunle Tell me you love ajegunle Love ajegunle Love ajegunle
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...