Rock Da Spot

Ruggedman & Lord of Ajasa - Pop
Rock Da Spot
2 Plays
Duration: 2:36
Lyrics
Na we dey rock the spot Na we dey make the party jump non-stop Owoloke, komole Toba lowo oti odale (2x) Ileyi malowo kpa You won try am Ajasa ati rugged man Omo we be the magic guys Imagine that guys with the master plan Ehn, fole won oba Fibolo fegbe gba Otisiwoju Omajasi Ko possible Kado gbagi Illuminati Ehn, mabinu toba too strict wa Omo na so we dey talki No gawking Every weekend like this omo Ehn we be clubbing Fole ebalo on the down low Ehn increase volume iye jor Awon bawon After enough hustles Then enough bottles Ejе gbo ma bubble Na we dey rock thе spot Na we dey make the party jump non-stop Owoloke, komole Toba lowo oti odale (2x) You know how I do when I come through Bringing another party track for the freak in you So you can show me how you can Get down and bring fire like **** I know I sway But I no dey play when it comes to a party track With the lord of Ajasa on my back We go rock the spot We go make it hot So hot that your girls panties will drop Im the one and only gbaraje master When im coming through faster The whole party go scatter cus You say, yes oh You say, yes oh You say, okay Nobody ever thought Nobody ever knew That I could drop so many hits the way I do But I keep doing it I go still dey drop am And we ready slap you If you won spoil am Na we dey rock the spot Na we dey make the party jump non-stop Owoloke, komole Toba lowo oti odale (2x) Na we dey make am dey shele No problem efaragbale Atutu sha, atutu da le Gbo gbo aye lo Gbo gbo ijo lese Go go never dey look dark Hotsco cus we dey think twice Na so omo we mean now Our name is everywhere no be so Ajasa, toba olon kolokokie Atigbede atijule wonma brokie Like ice we entice at first sight No joking we's never broken Rugged records on the dance floor once more So you gots to get down Gots to feel the sound As we make it pound through the nation And if it dey vex you Go station cus Na we dey rock the spot Na we dey make the party jump non-stop Owoloke, komole Toba lowo oti odale (2x) Na we dey rock the spot Na we dey make the party jump non-stop Owoloke, komole Toba lowo oti odale (2x)
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Ruggedman
- Lord of Ajasa