Ruggedy Baba

Album cover art for "Ruggedy Baba" by Ruggedman & 9ice

Ruggedman & 9ice - Pop

Ruggedy Baba

0 Plays

Lyrics

Atewo mo bala A o mo eni to ko We spit in pidjin awon kan n wuko You better show where you belong Ruggedy Baba opomulero mo ja lekan Sa maa wo wan niran Ruggedy Baba opomulero mo ja lekan Sa maa wo wan niran Once again it's me the individual Running the game physical I am here to open my mouth again and yarn spiritual To speak from my heart Let you know where e dey pain me As people dey back bite and talk about me up in this industry Where them been dey when I dey Speak for mechanics and shoe makers Dem dey talk around the subject like our lawmakers Before I dropped Ehen the industry was messed up Fakers dey rule while realer rappers them dey stressed up Nobody did a damn thing until I came through I cleared the whole area now real rappers have a say too Now people dey listen to em Come for our shows and clap for em Some dey take am to the next level with hip hop forums From Nigeria the world only know Juju Fuji and Afro beat But we all know hip hop is running the streets Wetin go make them know where your music come from In the long run Na the fussion of grammar Your slang and your mother tongue Atewo mo bala A o mo eni to ko We spit in pidjin awon kan n wuko You better show where you belong Ruggedy Baba opomulero mo ja lekan Sa maa wo wan niran Spit more In your mother tongue Till the people say say they want more I'm tired of people and gossip I don switch from smile to frown I'm tired of so called hip-hop heads whispering That I am not holding it down Say I don change from the way I be before Say now I dey spit for pidjin Dem prefer me when I been be hard core Like when I dropped What If and split the air waves Bur financially that left me grounded like Nigerian Airways What if I tell you say I only do one or two shows What if them no pay me well enough to Buy one good shoe or some good clothes And say Paul Play Had a hand in letting me know What it will take for me to rearrange And eventually blow While you sit around and talk shit Our elders mock our shit Cos of our too much metaphorical out of space type shit When some rap Dem no know where we dey come from Back then two rappers on stage Was like seven throwing a tantrum We need to change that Put a face to our music Let the world know where we come from Let no one abuse it Atewo mo bala A o mo eni to ko We spit in pidjin awon kan n wuko You better show where you belong Ruggedy Baba opomulero mo ja lekan Sa maa wo wan niran Spit more In your mother tongue Till the people say say they want more Now let me address this issue of keeping it real The one subject wey I go say dey make me vex still Cos of how some MCs feel About these three words whenever they open their mouths Look my guy I no fit shout I go only ask what's keeping it real Is it singing or rapping like Oyibo Or doing what you and your own people can feel Some say I sell out Because I do dance track they call me Baraje master Forgetting it got me fame and money faster Forget the latter I'll move to the next chapter faster I'm just speaking my mind playing my controversial character The way I've been known to do when I spit it straight out to you You better recognize a real brother that's reaching out to you Speaking pidjin and dance tracks no mean say I no keep am real That's just me so how else I wan be to be real My rules are spit in whatever language but make sense I did that and I've been hot ever since Atewo mo bala A o mo eni to ko We spit in pidjin awon kan n wuko You better show where you belong Ruggedy Baba opomulero mo ja lekan Sa maa wo wan niran Spit more In your mother tongue Till the people say say they want more Atewo mo bala A o mo eni to ko We spit in pidjin awon kan n wuko You better show where you belong Ruggedy Baba opomulero mo ja lekan Sa maa wo wan niran Spit more In your mother tongue Till the people say say they want more Ruggedy baba Okpo mule ro Okpo mule ro (5x) Outro

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • 9ice
  • Ruggedman