Peace Or War

Album cover art for "Peace Or War" by Ruggedman

Ruggedman - Pop

Peace Or War

0 Plays

Duration: 2:05

View Artist

Lyrics

Just because I open my mouth People dey halla, people dey shout Them dey kolo both for streets and inside the house Including-Universitys, Polytechnics respect me Because I don yarn wetin them don keep inside them chest since I speak for shoe makers I also speak for mechanics I speak for those wey hear some kind of rap And don't understand it I speak for those wey don vex so tey them tear them clothes And for those wey no fit talk unless oga door dey closed I speak to those wey dey ask me where I don dey since I pity those wey enter rap without knowing the basics Makes it the real or fake shit Because makeshift No dey last na Matrix Like actors wey dey waka pass I go teach with my music give you lesson to learn No matter wetin them try to do My fire still go burn I don speak ma mind and I go still speak more You either love me or hate me in peace and war (Talking) Some actually ask why I spat the way I did With so much venom Say if I no get beef Why I no just call them to tell them How you go talk to person wey feel say Im dey too much When of course we know say the cause Na plenty promo from big bros Of course I laid low Watched the fake glow grow Prematurely Knew it had to end for surely It was insults I took with a pinch of salt And a bottle of malt Until the voice inside my head say Time to put a halt to Da fake hype fake promo ,fake rap Them don too believe Thats why e be like say I set trap Wey them fall inside as I glide Rush to wash all of them like bar beach high tide Those flows came from inside my brain Wey them don dey try to stain since Like puttin white cloth inside a bowl of paint or blue ink I don speak ma mind and I go still speak more You either love me or hate me in peace or war (Talking) My time na wetin I take to go investigate To drop flow wey everybody go fit relate with Children go fit to play with Hit da stage with Trip and split your brain with Because its filled with facts Wey go make you flash back to past tracks To criticise here Take a hand, put am inside Make you feel the words Make you feel the vibes Idris yab tetula with en crook leg Nobody talk I name names I criticize lyrics Dem crew like cock They run around like chicken Wey dem cut their neck Some no fit wait for While others dey fear wetin I go talk next One guy send me mail Dye analyze my lyrics Dey pick out points From way deep inside my lyrics Now I don turn another man fan To my critic Which also makes you my fan Whether or not you admit it I don speak ma mind and I go still speak more You either love me or hate me in peace or war (Talking)

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Ruggedman