VILLIAN

Album cover art for "VILLIAN" by Rema

Rema - Rap, Afro Rave

VILLIAN

7.1K Plays

Duration: 2:49

View Artist

Lyrics

[Intro] P [Verse 1] Shanawole, Saint-Tropez, sọmọ mi o clean ṣo mọ E no get any facility wey I enter, wey dem no dey tell me domo I dey give una reminder, hit you like sniper, say e mi ni commodore I no dey 'gree for anybody, even my mama tell me say I too para gan I no dey send anybody, say, make una know say e better, make you kill me (Kill me) Elumelu, tell me where I go put my money, make e doublе unfailingly (Unfailingly) Pepper body, make nobody try tеst my patience, ogbona feli feli Please don't be mad at the fact that your baby na my baby, don't take it personally [Chorus] Ikebe super, ha, oya, shake am Fine, fine girls like Tiwa Oya, shake ikebe, make I rabba Nay, nay, pass me my ganja We dey hotbox, Bentley Bentayga ('Tayga) Dressed all Balenciaga My money big like Tipper 'Til thy kingdom come, I go dey para Once superhero, now the villain Ikebe super, ha, oya, shake am (Shake am) Fine, fine girls like Tiwa Oya, shake ikebe, make I rabba Nay, nay, pass me my ganja We dey hotbox, Bentley Bentayga Dressed all Balenciaga 'Til thy kingdom come, I go dey para Once superhero, now the villain [Bridge] I dey hustle since people dey laugh me (Laugh me) The way I dey run my things, I do it differently, now dem dey copy me London girls like me, Paris girls like me (Like me), I fresh like botti (Botti) Can't you see, can't you see doings, can't you see doings? (Can't you see doings?) [Verse 2] I no rigmarole, I dey on chill oh I no too dey show, I dey on the low I dey Montoro, kele for my boat Oshey, Jack Sparrow My mind is steady on the dough All the girls dem feeling my parole Feeling my parole (Feeling my parole) [Chorus] Ikebe super, ha, oya, shake am Fine, fine girls like Tiwa Oya, shake ikebe, make I rabba Nay, nay, pass me my ganja We dey hotbox, Bentley Bentayga Dressed all Balenciaga My money big like Tipper 'Til thy kingdom come, I go dey para Once superhero, now the villain Ikebe super, ha, oya, shake am (Shake am) Fine, fine girls like Tiwa Oya, shake ikebe, make I rabba Nay, nay, pass me my ganja We dey hotbox, Bentley Bentayga Dressed all Balenciaga 'Til thy kingdom come, I go dey para Once superhero, now the villain [Outro] P

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Rema
  • Lana Del Rey
  • Jack Antonoff
  • P.Priime
  • Sam Dew