EGUNGUN

Album cover art for "EGUNGUN" by Rema

Rema - Electronic, Pop

EGUNGUN

7K Plays

Duration: 2:38

View Artist

Lyrics

[Intro] Another banger [Pre-Chorus] Don't call my phone if it's not 'bout the money oh, the money oh I dey para if I drop gbedu, the gbedu, it must enter oh South Africa baddie stacked in my Bentayga, omo, for later And if you owe me money, pay me, I no fit forget my raba oh, for where? [Chorus] Normal level, una know me Wahala boy gon, gon, egungun I no come here mukulu, look at you Can't catch me sleeping, egungun Mo ti fa kana ku California, Backwood, make we zuzu-zuzu Shebi na hide and seek? Money cover my face, egungun, egungun [Verse] E mi ni dollar еarner, ope oh E mi ni water bеnder, diamond all over me oh Tinuke, she dey dance to my gbedu oh, pawon Ejanla oil full my dada ooh, dada oh No go lose guard your Amex card, all my boys we go lalakulala Bring anybody wey talk say him sabi do pass me, I do pass am I no dey perform if I no see balance, see me, see wahala, oh Half wey you pay fit carry many artist, except Rema oh [Chorus] Normal level, una know me Wahala boy gon, gon, egungun I no come here mukulu, look at you Can't catch me sleeping, egungun Mo ti fa kana ku California, Backwood, make we zuzu-zuzu Shebi na hide and seek? Money cover my face, egungun, egungun [Bridge] Hey ebelebe-belebe-bebe (Ebelebe) Ah, who be that girl wey dey shake ikebe? (Call am, make we for dey) Call am, make we for dey Big nyash, she kon get K-K-K-K, eweleke 50K dollars, use am spray, no lele [Pre-Chorus] Don't call my phone if it's not 'bout the money oh, the money oh I dey para if I drop gbedu, the gbedu, it must enter oh South Africa baddie stacked in my Bentayga, omo, for later And if you owe me money, pay me, I no fit forget my raba oh, for where? [Chorus] Normal level, una know me Wahala boy gon, gon, egungun I no come here mukulu, look at you Can't catch me slipping, egungun Mo ti fa kana ku California, Backwood, make we zuzu-zuzu Shebi na hide and seek? Money cover my face, egungun, egungun [Outro] Shebi na hide and seek? Money cover my face, egungun, egungun

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Alex Lustig
  • Rema
  • ThisizLondon