OZEBA

Album cover art for "OZEBA" by Rema

Rema - Rap, Afro Rave

OZEBA

108.9K Plays

Duration: 2:18

View Artist

Lyrics

[Intro] London Another banger [Verse 1] All of my guys dem dey tell me say, me I be party animal Who be that girl wey dey shake her ikebe for back? Me I want her, I like her (Arrg-arrg) Whether the ikebe na real or fake, abeg, just dey back am (Come) How you go sell me money, then I spray the money, then you come dey pack am? You no see say na Balenciaga I dey rock? Abeg, no dey march am Mе wey be area-boy, I dеy do my things, zaga-zigi, zigi-zaga (Grr) [Pre-Chorus] (Rema, what is the matter?) I go prove to them say somebody badder, eh Somebody wicked, eh I go do my best to make all of una vex I don commot for my set, I don intercept I don put the game for reset Shey, you wan gatekeep who sabi jump fence, eh? [Chorus] Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba (Hm) Ozeba, ozeba (Hm, hm, hm), ozeba, ozeba, ozeba (Arrg-ra-ra) Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba [Verse 2] Emi ati awon guys e mi italawo, e mi itolowo Italawa, itolowo, ita, itolow, eh-eh They want a banger, eh-eh? Give them back to back, eh-eh Buss up their medulla, arrg-arrg Tell all your faves that I ask you to ask them, "Who's their daddy?", huh H-I-M, huh, I'm that nigga (Uh-huh) I'm that, huh, I'm that nigga, huh (Uh-huh) Father figure (Uh-huh), huh, huh I dey vex every day, only thing wey fit make me dey happy na ikebe Internet gangster, that thing wey you talk, make you come my front, make you for répété [Pre-Chorus] (Rema, what is the matter?) I go prove to them say somebody badder, eh (Eh?) Somebody wicked, eh (Eh?) I go do my best to make all of una vex I don commot for my set, I don intercept I don put the game for reset Shey, you wan gatekeep who sabi jump fence, eh? [Chorus] Ozeba, ozeba (Hm, hm, hm), ozeba, ozeba, ozeba (Arrg-ra-ra) Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba Ozeba, ozeba (Ayy, ayy, ayy, ayy), ozeba, ozeba, ozeba Ozeba, ozeba (Rrg, rrg, rrg), ozeba, ozeba, ozeba (Ahh) Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba (Arrg-ra-ra) Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Rema
  • ThisizLondon