HEHEHE

Lyrics
[Chorus] Monday morning, talking about me while I'm making money Hehe-hehe-hehe-hehe-he I'm not gonna take it easy on my hater Not gonna take it easy on my hater Yeba Not gonna, not gonna Hehe-hehe-hehe-hehe-he (Hey) [Refrain] Account balance don dey resemble dem politician They say I live like a fraudster (Hehe) We no dеy show am for Insta (Hehe) Scatter thе club wey we enter (Hehe) We no dey check for the figures Anybody talk anyhow, e go injure, full-stop You no go know, we go sneak up Hotboxing on my way to the pick-up Five years in the game and they still can't beat us [Chorus] Monday morning, talking about me while I'm making money Hehe-hehe-hehe-hehe-he (Hey) I'm not gonna take it easy on my hater (Hey, hey) Not gonna take it easy on my hater Yeba Not gonna, not gonna Hehe-hehe-hehe-hehe-he [Verse] I never even use the all of my power I never even use my abido-shaker H-I-M position can't be vacant No more big three, there's now a big four People go para but what for? They go say I don't deserve it but that is an insult Drop one banger and ghost off (Hehe-hehe-hehe-hehe-he) [Refrain] Account balance don dey resemble dem politician They say I live like a fraudster (Hehe) We no dey show am for Insta (Hehe) Scatter the club wey we enter (Hehe) We no dey check for the figures Anybody talk anyhow, e go injure, full-stop You no go know, we go sneak up Hotboxing on my way to the pick-up Five years in the game and they still can't beat us (Yo, X!) [Outro] Monday morning, talking about me while I'm making money Hehe-hehe-hehe-hehe-he (Ki—) I'm not gonna take it easy on my hater Not gonna take it easy on my hater Yeba Not gonna, not gonna Hehe-hehe-hehe-hehe-he (Hehe-hehe-hehe-hehe-he)
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Rema
- Producer X (NGA)