All The Smoke

Lyrics
Takes a lot L to get a w And conquer anything wey go dey trouble u Living everyday Just bcos we no Dey shout for dem face dem talk say we no Dey audible See everyday I pray to God for wisdom I no fit forget where me I come from Ifem buzi bukwa ebube ndi nso So If they cut ma riz I go still lift am See this thing . This thing wey wey Dey worry me am on ma lane no dey worry me coz I want to live life normally no ladies temptation conquer me See this thing... this thing wey dey bordеr me Kpocha zacha put am under me And kpuchiе the boy when they come for me Ahh... ehh.. Sometimes I want all the smoke Sometimes I want all the love Sometimes I wan Dey alone And sometimes I jst want hope Sometimes I want all the smoke Sometimes I want all the love Sometimes I wan Dey alone And sometimes I jst want hope But I jst want peace of mind No harm no harm no settle make e dey go Hard no talk again make e no hard all this thing dey make me dey go high Am allergic to bullshit
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Phyno