Ride For You

Album cover art for "Ride For You" by Phyno & Davido

Phyno & Davido - Pop

Ride For You

23.4K Plays

Lyrics

[Verse: Phyno] Finally I don make cash o Anything for your bride price o I pray to God make we no crash o Cos our love no get spare parts o Asa ima na kwa gi bu the best part o I no fit sleep till the the next track o Epele chuckwu zara mo you dey smart o And ife me nu na first class o [Pre-Chorus] Shey na you wey been dey hold me down when raba no dey Mman ji gi ti e play I can't let you go baby no way Baby e ma n kata kwa And if no be u n ma kwete kwa The loving na me maha amam gwata kwa [Chorus] Say I go ride for you Go high for you o Maka e marama ne eziokwu Nwa ndinma ni wey me ego my baby o Go ride for you Go high for you o Maka e marama ne eziokwu Ihe dinma ni we me ego So gi my baby [ Verse: Davido] Ndi obodo na ndi ezi nu lo mo Oye obula ga po kwa gi nyen mo Buru buru nga po kwa ru nilo o Oyen obula ga po kwa gi nyen mo Finally you go chop life o You better live for my inside o I no go disappoint yu no be this life I no dey carry baka for this track o Nwa nmarama nizie oku Baby give me loving times two She sabi cook she sabi do I never met lover be like u [Pre-Chorus] Shey na u wey been dey hold me down When raba e no dey (Raba e no dey) Mman ji gi ti e play I no go let you go baby no way Omo jamisi for the matter E jo gba mi gbe O girl dis your waist no be here Oh girl [Chorus] Say I go ride for Go high for you Maka e marama ne eziokwu Nwa ndinma ni wey me ego my baby o Ride for you o Go high for you Maka e marama ne eziokwu Ihe dinma ni we me ego So gi my baby o [Outro: Davido] Ndi obodo na ndi ezi nu lo mo Oye obula ga po kwa gi nyen mo Buru buru n ga po kwa ru nilo o (E'wo!) Oyen obula ga po kwa gi nyen mo Okwa soso mu na gi ge bi oooh (bi o bi o bi o) Anytime u call I go ready oh (bi o bi o bi o) Nwa marama ye kwa m nfe ge ri o ( bi o bi o bi o) Asa m ji eme onu I go ride for you, baby oh (bi o bi o bi o)

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Davido
  • Phyno