PIANO

Album cover art for "PIANO" by Oxlade

Oxlade - Pop, Nigerian Pidgin

PIANO

0 Plays

Duration: 2:48

View ArtistView Album

Lyrics

Original ganja planter Superstar bastard Na you dey press my piano My baby swear na you I know know o, yo Na you dey press my piano (piano) My baby swear na you I know know, oo I know, oo, oooo Cuz you gat me like, ahhhhh I'm wishing you come spend the night I'm wishing I gat you for life (life) Cuz e don tey wey you dey my mind (don tey wey) Omoto, omoto sora Veronica it's not my fault Too many ladies don dey show me love Sumomi baby we dey all night long (night long) You know I no go stop I steady run your matter all night long I swear to God I no fit do you wrong Take my love take it all, oo Make una see kele o (mmmh) They you dey see kele (mmmh) She want to gеt belle o (mmmh) Anyaaa anyaaa anyaaa But me no want bеlle o (mmmh) I no won hear kpele o (mmmh) Cuz i dey ball pele o (mmmh) Abedi di pele o (mmmh) Na you dey press my piano (my baby piano) My baby swear na you I know o, know oo oo Na you dey press my piano (piano piano) My baby swear na you I know o, know oo oo Cuz you gat me like, ahhhhh I'm wishing you come spend the night I'm wishing I gat you for life (life) Cuz e don tey wey you dey my mind (don tey wey) Anyaaa anyaaa anyaaa Original ganja planter Superstar bastard

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Oxlade