KATIGORI

Lyrics
[Intro] Hmm, no-no (Yeah, ayy, the big man) (Listen to the big men) [Verse 1] So many stories untold (kripo) So many mysteries I gats to unfold The musical legacy I gats to uphold As I run with the data, dey try to dey download, oh no [Pre-Chorus] All of them know say I bloody on code The day wey every knee shall bow, every tongue confessing on God Give dem gbedu from the front and back, to the left and right, they go reload, oh I know the journey long, but Oritse don throw me the compass for the road, oh [Chorus] I no know how I wan do am But e go soft (Soft) And e go shock una, 'cause e go choke Even though I no know how I wan do am 'Cause e go soft And e go shock una, 'cause e go choke [Post-Chorus] Igi-imu jinna s'ori You know say me and you no dey for same katigori Story long Igi-imu jinna s'ori You know say me and you no dey for same katigori Story long [Verse 2] Ahn-ahn I know many boys want to be like me Many boys wan dey sound like me And still, many boys don dey backbite me, why? (Ahn-ahn, ahn-) Some of these gatekeepers wan dey boycott me Some OGs don dey blackball me But I get Jesus wey go support me (And I get Jesus wey go support me) [Chorus] I no know how I wan do am But e go soft (soft) And e go shock una, 'cause e go choke Even though I no know how I wan do am 'Cause e go soft And e go shock una, 'cause e go choke [Post-Chorus] Igi-imu jinna s'ori You know say me and you no dey for same katigori Story long Igi-imu jinna s'ori You know say me and you no dey for same katigori Story long [Outro] So many stories untold (kripo) So many mysteries I gats to unfold The musical legacy I gats to uphold As I run with the data, dey try to dey download, oh All of them know say I bloody on code (bloody on code) The day wey every knee shall bow, every tongue confessing on God Give dem gbedu from the front and back, to the left and right, they go reload, oh You know the journey long, but Oritse don send me the compass for the road, oh
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Beatsbytimmy
- Oxlade