OLAITAN (OLAOLUWA)

Lyrics
[Intro] [?] Yeah [Verse 1] Many things dey my mind O many sacrifice So many mountain wey omo Boy gats to climb So many candlelights, lights No fit rest, no fit drink water This journeys clear, I dey see proper Reluctant to the bad omen Wey dem dey bring come this quarters [Chorus] So I say, "No vagabond fit touch this jigga" Olouwa do oil my head my nigga Talk rubbish, you go reconsider No mankind go fit quench my fire You can't see me like I am John Cena Olouwa don oil my head my nigga If you like gather dey yan my matter You no know say Olaoluwa Olaoluwa E no fit finish, kole tan lai lai Ireoluwa, ayo oluwa E no fit finish, kole tan lai lai The blessings plenty for reserve oh E plenty for reserve oh All the mandem know I bad oh Bomboclat, dem ah think say dem ah smart Very soon dem ah see me inna murcialago Won ma gba mi lago (Lago) [Verse 2] Some ah think I'm overconfident Think I am incompetent No love for this continent But me nah wan relent God go vex for me if I no showcase this talent To feed my children You know this no be by accident Who be date kid?, ki won file Oh, I'm clear, clear from the rest of my peers Handicap five, consoling all the gamers like a player [Chorus] So I say, "No vagabond fit touch this jigga" Olouwa do oil my head my nigga Talk rubbish, you go reconsider No mankind go fit quench my fire You can't see me like I am John Cena Olouwa don oil my head my nigga If you like gather dey yan my matter You no know say Olaoluwa Olaoluwa E no fit finish, kole tan lai lai Ireoluwa, ayo oluwa E no fit finish, kole tan lai lai The blessings plenty for reserve oh E plenty for reserve oh All the mandem know I bad oh Bomboclat, dem ah think say dem ah smart Very soon dem ah see me inna murcialago Won ma gba mi lago (Lago) [Outro] I say, "No vagabond fit touch this jigga" Oluwa don oil my head my nigga Oluwa don oil my head my nigga "No vagabond fit touch this jigga" Oluwa don oil my head my nigga Talk rubbish, you go reconsider
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Oxlade
- Beatsbytimmy