Celebration

Album cover art for "Celebration" by Joeboy

Joeboy - Pop, Afrobeats

Celebration

6.5K Plays

Duration: 2:39

View Artist

Lyrics

[Intro] Ayy [Refrain] Celebration, celebration, na Jubilation, jubilation, na-na, na-na Celebration, celebration Wey we con do for our life, we go dey alright, oh [Chorus] Tori ma lowo, ma Lola Ma ra le, mara le Ma jaye, ma ra moto Won ma ro pe, no she lotto Ma lowo, ma Lola Ma ra le, mara le Ma jaye, ma ra moto Won ma ro pe, no she lotto [Verse 1] Yeah, yeah, yeah, yeah E go clear if you get patience Clean heart, I no like pretense Omo na blessings wey dey my location (Location, oh-oh) Bad mind leave my circumfеrence Dem go do dеm go yarn nonsense I no send I dey for high vibrations, oh [Chorus] Tori ma lowo, ma Lola Ma ra le, mara le Ma jaye, ma ra moto Won ma ro pe, no she lotto Ma lowo, ma Lola Ma ra le, mara le Ma jaye, ma ra moto Won ma ro pe, no she lotto Yeah, yeah, yeah, yeah, yeah [Refrain] Celebration, celebration, na Jubilation, na-na, na-na, jubilation, na-na, na-na Celebration, celebration Wey we con do for our life, we go dey alright, oh, no, no, no [Verse 2] Gbese kan soke Jijo yen je kin mo pe o wa okay To ba fe lowo laye yi Ogbeni kawo e soke ye Loke loke loke La ma ma lo God Dey No worry, no worry, my brother, you know money go dey [Chorus] Tori ma lowo, ma Lola Ma ra le, mara le Ma jaye, ma ra moto Won ma ro pe, no she lotto Ma lowo, ma Lola Ma ra le, mara le Ma jaye, ma ra moto Won ma ro pe, no she lotto (Eh-eh) [Outro] Joe, Joe, Joeboy 'pon deck

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Kelenna Agada Obim
  • Joeboy