Oshe

Album cover art for "Oshe" by Joeboy

Joeboy - Pop, Afrobeats

Oshe

0 Plays

Duration: 2:14

View Artist

Lyrics

[Intro] (Ayy) [Verse 1] It's another day Wey I dey see your face I can't believe sey me and you go dey Nobody finna take your place Dem no fit understand the way you make me feel, ah [Pre-Chorus] Shey you know you too confam Where you dey make I show your compound Girl, you got me feeling dumbfounded And I'm happy that I found you Shey you know you too confam (Confam o) Where you dey make I show your compound (Compound o) Girl, you got me feeling dumbfounded And I'm happy that I found you [Chorus] (Oshé) Eh, (Oshé) eh (Oshé olomi oshé) Eh, eh, eh (Oshé) Eh, (Oshé) eh (Oshé olomi oshé) Eh, eh, eh (Oshé) Eh, (Oshé) eh (Oshé olomi oshé) Eh, eh, eh (Oshé) Eh, (Oshé) eh (Oshé olomi oshé) Eh, eh, eh [Verse 2] Anything wey you want, take, oh (Take, oh) You leave me I go frustrate, oh You be the remedy to ma headache, oh You make a brother man wanna feel alright (Alright) Bamijo Ma wo ju enibodi ko bami fo Out of everybody ko seni to le Fun mi lakan balé To ré-ré-ré-ré-ré-ré [Pre-Chorus] Shey you know you too confam Where you dey make I show your compound Girl, you got me feeling dumbfounded And I'm happy that I found you Shey you know you too confam (Confam o) Where you dey make I show your compound (Compound o) Girl, you got me feeling dumbfounded And I'm happy that I found you [Chorus] (Oshé) Eh, (Oshé) eh (Oshé olomi oshé) Eh, eh, eh (Oshé) Eh, (Oshé) eh (Oshé olomi oshé) Eh, eh, eh (Oshé) Eh, (Oshé) eh (Oshé olomi oshé) Eh, eh, eh (Oshé) Eh, (Oshé) eh (Oshé olomi oshé) Eh, eh, eh

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Joeboy